jigijigi

Naija

Etymology

From: Unknown

Pronunciation

  • dʒìgìdʒìgì

Play Play


Adverb (onomatopoeic)

  • As person body dey shake sey make e nack.
  • If body dey always do you jigijigi better go marry, because small time now you go get pikin for outside.  — (If you are always aroused, you should get married so that you don't have children outside wedlock.)
  • As body too dey do you jigijigi, abeg try dey carry rubber dey follow body.  — (Please always have a condom with you since you are always aroused.)

Synonyms

Translations

  • English: arouse