Difference between revisions of "totori"

Line 11: Line 11:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
* Make person body move am in a way wey sweet am.
 
* Make person body move am in a way wey sweet am.
:* {{ux|dv|Dem dey '''totori''' im tin..|(Egbokhare _2020. They tickled his private part.)}}
+
:* {{ux|dv|Dem dey '''totori''' im tin.|(Egbokhare _2020, They tickled his private part.)}}
 
:* {{ux|dv|Di ting '''totori''' your eye like, like tronaapo your eye. |(IBA_10_Recession_DG__104, The thing blows your mind like tronaapo.)}}
 
:* {{ux|dv|Di ting '''totori''' your eye like, like tronaapo your eye. |(IBA_10_Recession_DG__104, The thing blows your mind like tronaapo.)}}
:* {{ux|dv|My boyfriend sabi talk wey dey always '''totori''' my body|(NSC_Legbeti_2021. My boyfriend is adept at tickling me with endearments.)}}
+
:* {{ux|dv|My boyfriend sabi talk wey dey always '''totori''' my body. |(NSC_Legbeti_2021, My boyfriend is adept at tickling me with endearments.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[jigijigi]]
 
* [[jigijigi]]
 
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''tickle''
 
* English: ''tickle''

Revision as of 12:17, 29 July 2021

Naija

Etymology

From: Urhobo totori

Pronunciation

  • tɔ̀tɔ̀rí

Play Play

Verb

  • Make person body move am in a way wey sweet am.
  • Dem dey totori im tin.  — (Egbokhare _2020, They tickled his private part.)
  • Di ting totori your eye like, like tronaapo your eye.  — (IBA_10_Recession_DG__104, The thing blows your mind like tronaapo.)
  • My boyfriend sabi talk wey dey always totori my body.  — (NSC_Legbeti_2021, My boyfriend is adept at tickling me with endearments.)

Synonyms

Translations

  • English: tickle