Difference between revisions of "totori"

Line 10: Line 10:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
* Make person body dey move am in a way wey dey sweet am.
+
* Make person body dey sweet am.
:* {{ux|dv|Dem dey '''totori''' im tin.|(Egbokhare _2020, They tickled his private part.)}}
+
:* {{ux|dv| Chairman body '''totori''' am when e sey sey im boys no let police arrest am. |(MSC_2021, The kingpin has pleased when he saw that his boys refused to let the police arrest him.)}}
:* {{ux|dv|Di ting '''totori''' your eye like, like tronaapo your eye. |(IBA_10_Recession_DG__104, The thing blows your mind like tronaapo.)}}
+
:* {{ux|dv|My boyfriend sabi talk wey dey always '''totori''' my body. |(NSC_Legbeti_2021, My boyfriend  knows how to say things that please me.)}}
:* {{ux|dv|My boyfriend sabi talk wey dey always '''totori''' my body. |(NSC_Legbeti_2021, My boyfriend is adept at tickling me with endearments.)}}
+
:* {{ux|dv| Body too dey '''totori''' you, your current full sha. |(NSC_2021, You are very ticklish/ You are sensitive)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[jigijigi]]
 
* [[jigijigi]]
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''tickle''
 
* English: ''tickle''

Revision as of 12:03, 5 August 2021

Naija

Etymology

From: Urhobo totori

Pronunciation

  • tɔ̀tɔ̀rí

Play Play

Verb

  • Make person body dey sweet am.
  • Chairman body totori am when e sey sey im boys no let police arrest am.  — (MSC_2021, The kingpin has pleased when he saw that his boys refused to let the police arrest him.)
  • My boyfriend sabi talk wey dey always totori my body.  — (NSC_Legbeti_2021, My boyfriend knows how to say things that please me.)
  • Body too dey totori you, your current full sha.  — (NSC_2021, You are very ticklish/ You are sensitive)

Synonyms

Translations

  • English: tickle