Difference between revisions of "totori"

 
(8 intermediate revisions by 6 users not shown)
Line 2: Line 2:
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
from south south totori
+
From: Urhobo ''totori''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* tɔ̀tɔ̀rí
 
* tɔ̀tɔ̀rí
<sm2>Pcm-ng-totori.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-totori.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-totori.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-totori.m.ogg</sm2>  
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 0
 
* Frequency rank in NSC treebank: inf
 
* Frequency in raw corpus: 51
 
* Frequency rank in raw corpus: 3129
 
 
 
The word is used more in written texts than orally.
 
 
 
===Definition===
 
* totori: tickle -- someting wey dey shake or move person body
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
 
+
* Make person body dey sweet am.
 
+
:* {{ux|dv| Chairman body '''totori''' am when e sey sey im boys no let police arrest am. |(The kingpin has pleased when he saw that his boys refused to let the police arrest him.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
:* {{ux|dv|My boyfriend sabi talk wey dey always '''totori''' my body. |(My boyfriend  knows how to say things that please me.)}}
#: {{ux|dv|Dem dey '''totori''' im tin..|no translation}}
+
:* {{ux|dv| Body too dey '''totori''' you, your current full sha. |(You are very ticklish/ You are sensitive)}}
# nsubj-obj-obl:mod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Di ting '''totori''' your eye like, like tronaapo your eye. |(IBA_10_Recession_DG__104, The thing blows your mind like)}}
 
 
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* [[ jigijigi ]]
+
* [[jigijigi]]
 
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: tickle
+
* English: ''tickle''

Latest revision as of 19:22, 5 June 2023

Naija

Etymology

From: Urhobo totori

Pronunciation

  • tɔ̀tɔ̀rí

Play Play

Verb

  • Make person body dey sweet am.
  • Chairman body totori am when e sey sey im boys no let police arrest am.  — (The kingpin has pleased when he saw that his boys refused to let the police arrest him.)
  • My boyfriend sabi talk wey dey always totori my body.  — (My boyfriend knows how to say things that please me.)
  • Body too dey totori you, your current full sha.  — (You are very ticklish/ You are sensitive)

Synonyms

Translations

  • English: tickle