totori
Naija
Etymology
From: Urhobo totori
Pronunciation
- tɔ̀tɔ̀rí
Verb
- Make person body move am in a way wey sweet am.
- Dem dey totori im tin. — (Egbokhare _2020, They tickled his private part.)
- Di ting totori your eye like, like tronaapo your eye. — (IBA_10_Recession_DG__104, The thing blows your mind like tronaapo.)
- My boyfriend sabi talk wey dey always totori my body. — (NSC_Legbeti_2021, My boyfriend is adept at tickling me with endearments.)
Synonyms
Translations
- English: tickle