totori
Naija
Etymology
From: Urhobo totori
Pronunciation
- tɔ̀tɔ̀rí
Verb
- Make person body dey sweet am.
- Chairman body totori am when e sey sey im boys no let police arrest am. — (NSC_2021, The kingpin has pleased when he saw that his boys refused to let the police arrest him.)
- My boyfriend sabi talk wey dey always totori my body. — (NSC_2021, My boyfriend knows how to say things that please me.)
- Body too dey totori you, your current full sha. — (NSC_2021, You are very ticklish/ You are sensitive)
Synonyms
Translations
- English: tickle