totori

Naija

Etymology

From: Urhobo totori

Pronunciation

  • tɔ̀tɔ̀rí


Verb

  • Make person body move am in a way wey sweet am.
  • Dem dey totori im tin..  — (Egbokhare _2020. They tickled his private part.)
  • Di ting totori your eye like, like tronaapo your eye.  — (IBA_10_Recession_DG__104, The thing blows your mind like tronaapo.)
  • My boyfriend sabi talk wey dey always totori my body  — (NSC_Legbeti_2021. My boyfriend is adept at tickling me with endearments.)

Synonyms

Translations

  • English: tickle