totori

Naija

Etymology

From: Urhobo totori

Pronunciation

  • tɔ̀tɔ̀rí

Play Play

Verb

  • Make person body move am in a way wey sweet am.
  • Dem dey totori im tin.  — (Egbokhare _2020, They tickled his private part.)
  • Di ting totori your eye like, like tronaapo your eye.  — (IBA_10_Recession_DG__104, The thing blows your mind like tronaapo.)
  • My boyfriend sabi talk wey dey always totori my body.  — (NSC_Legbeti_2021, My boyfriend is adept at tickling me with endearments.)

Synonyms

Translations

  • English: tickle