Difference between revisions of "touch"

m (Conversion script moved page Touch to touch: Converting page titles to lowercase)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* wash 0.71 250, tie 0.67 181, pain 0.66 627, cut 0.65 495, pour 0.64 199, rub 0.64 66, cover 0.63 434, sweet 0.62 881, confuse 0.61 100
 
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English touch
+
*From: English ''touch''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* tɔ́tʃ
+
* tɔ́ tʃ
 
<sm2>Pcm-ng-touch.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-touch.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-touch.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-touch.m.ogg</sm2>  
Line 16: Line 14:
 
* Frequency in raw corpus: 445
 
* Frequency in raw corpus: 445
 
* Frequency rank in raw corpus: 715
 
* Frequency rank in raw corpus: 715
 
The word is used more orally than in written texts.
 
  
  
 
===Verb===
 
===Verb===
touch: (of wires) to spark, SI (of thinking) unconventional -- Definition in Naija?
+
# Na for part of person body to meet wit anoder person own.
 
+
#:* {{ux|dv|Di wire dey '''touch'''. Im head dey '''touch'''.|Egbokhare_2020. translation}}
 
+
#: {{ux|dv|No '''touch''' that pikin otherwise you go see my red eye! |(NSC_Legbeti_2021. Dont beat that child or you will have me to contend with.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
#:* {{ux|dv|'''Touch''' me, and you go know! |(IBA_41_Christ-Passion-Finale_MG__45, Touch me, and you will know!)}}
#: {{ux|dv|Di wire dey '''touch'''. Im head dey '''touch'''.|no translation}}
+
# Na for person or someting to meet wit anoder ting.
# obj (frequency:46)
 
#: {{ux|dv|Instead, e talk wetin '''touch''' dem. |(jw__39956, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|This one go help us '''touch''' their heart, |(jw__37097, __no translation__)}}
 
# mark-obj (frequency:18)
 
#: {{ux|dv|''no '''touch''' our peace, ''say no to violence'.' |(bbc__97092, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|You go need to find di right word to '''touch''' people. |(NST_cleaned__20585, __no translation__)}}
 
# nsubj-obj (frequency:15)
 
#: {{ux|dv|Jesus '''touch''' am, come talk sey: ‘I want! |(jw__38201, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|This miracle '''touch''' many people wey see am. |(jw__28505, __no translation__)}}
 
# - (frequency:13)
 
#: {{ux|dv|I no see di girl, I no '''touch'''… , |(ENU_32_Football-And-Money_DG__136, I did not see the girl. I didn't touch...)}}
 
#: {{ux|dv|Ba so-so stories dat '''touch''' dey enter. |(bbc__3354, __no translation__)}}
 
# aux-obj (frequency:10)
 
#: {{ux|dv|Many of us don see how Bible take dey '''touch''' people wey we dey preach to. |(jw__23676, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|E waka go Jesus back for where many people dey, come '''touch''' the down part of Jesus cloth. |(jw__28426, __no translation__)}}
 
# advmod-obj (frequency:9)
 
#: {{ux|dv|No '''touch''' that pikin! |(jw__2357, __no translation__)}}
 
 
#: {{ux|dv|No '''touch''' your radio o. |(WAZA_12_Lady-G_M__33, Don't touch your radio.)}}
 
#: {{ux|dv|No '''touch''' your radio o. |(WAZA_12_Lady-G_M__33, Don't touch your radio.)}}
# aux-mark (frequency:4)
+
# Na for someting wey happen to fit melt person heart.
#: {{ux|dv|So as to avoid tori wey dey '''touch'''. |(bbc__9317, __no translation__)}}
+
#: {{ux|dv|De beggar talk wetin '''touch''' me. |(NSC_Legbeti_2021.The beggar's tale broke my heart.)}}
#: {{ux|dv|To dey do am every three-three month no too much, especially if you get very fine phone wey people just like to dey '''touch'''. |(bbc__80573, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|This one go help us '''touch''' their heart, |(jw__37097. This one will help us melt their hearts.)}}
# cc-obj (frequency:3)
+
#:* {{ux|dv|This miracle '''touch''' many people wey see am. |(jw__28505. The miracle encouraged many people who witnessed it.)}}
#: {{ux|dv|At first, Firdausi dey very shock to reach out and '''touch''' her broda. |(bbc__17712, __no translation__)}}
+
# Na when someting fit disturb wetin fit happen.
#: {{ux|dv|E waka near the dead body, and '''touch''' wetin dem take carry the young man. |(jw__20514, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|no '''touch''' our peace, ''say no to violence'.' |(bbc__97092. Do not disturb the peace, avoid violence.)}}
# advcl-obj (frequency:3)
+
#:* {{ux|dv|So as to avoid tori wey dey '''touch'''. |(bbc__9317. So as to avoid distruption.)}}
#: {{ux|dv|Don'T let di relaxer '''touch''' di tips o so dat di hair will not break. |(IBA_19_Beauty-Salon_M__53, Don't let the relaxer touch the tips, so dat the hair will not break.)}}
+
# Na to dey play or tamper wit someting.
#: {{ux|dv|This promise suppose '''touch''' our mind because we still get hope to enter God rest. |(jw__37247, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|I go tell Oga say you don dey '''touch''' company money. |(I will inform the boss that you have been tampering with company's money.)}}
# dep-obj (frequency:2)
+
#:* {{ux|dv|To dey do am every three-three month no too much, especially if you get very fine phone wey people just like to dey '''touch'''. |(bbc__80573. Quarterly security check is not too much especially if people tamper with your phone often.)}}
#: {{ux|dv|Dana later bring out statement wey blame passengers say na dem go tamper with di emergency door for di plane but Mr Sanwo talk say non of di passengers '''touch''' di door |(bbc__26829, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di Nigerian Civil Aviation Authority dey put eye well-well now for di airline and di Accident Investigation Bureau don begin '''touch''' light di mata, according to rules of International Civil Aviation Organisation. |(bbc__32031, __no translation__)}}
 
# conj-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|'''Touch''' me, and you go know! |(IBA_41_Christ-Passion-Finale_MG__45, Touch me, and you will know!)}}
 
#: {{ux|dv|Adenle na Nigerian wey dey live for Lagos, e say im go still set more world records if e see di thing wey im go take use am '''touch''' people life dem and do better thing for im country. |(bbc__12495, __no translation__)}}
 
# aux-nsubj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Natural hair wey relaxer or any chemical don '''touch'''. |(bbc__72513, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|According to Apostle Nana Yaw Kumi, you go see say where dem dey '''touch''', plus di things dem dey do nu, e be married couples wey for fit do that. |(bbc__11319, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
  
 +
====Related forms====
 +
*[[touch touch]]
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* wash 0.71 250, tie 0.67 181, pain 0.66 627, cut 0.65 495, pour 0.64 199, rub 0.64 66, cover 0.63 434, sweet 0.62 881, confuse 0.61 100
+
*  
 
 
====Antonyms====
 
* wash 0.71 250, tie 0.67 181, pain 0.66 627, cut 0.65 495, pour 0.64 199, rub 0.64 66, cover 0.63 434, sweet 0.62 881, confuse 0.61 100
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: (of wires) to spark, SI (of thinking) unconventional
+
* English: ''physical contact''

Revision as of 11:17, 11 February 2021

Naija

Etymology

  • From: English touch

Pronunciation

  • tɔ́ tʃ


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 16
  • Frequency rank in NSC treebank: 541
  • Frequency in raw corpus: 445
  • Frequency rank in raw corpus: 715


Verb

  1. Na for part of person body to meet wit anoder person own.
    • Di wire dey touch. Im head dey touch.  — Egbokhare_2020. translation
    No touch that pikin otherwise you go see my red eye!  — (NSC_Legbeti_2021. Dont beat that child or you will have me to contend with.)
    • Touch me, and you go know!  — (IBA_41_Christ-Passion-Finale_MG__45, Touch me, and you will know!)
  2. Na for person or someting to meet wit anoder ting.
    No touch your radio o.  — (WAZA_12_Lady-G_M__33, Don't touch your radio.)
  3. Na for someting wey happen to fit melt person heart.
    De beggar talk wetin touch me.  — (NSC_Legbeti_2021.The beggar's tale broke my heart.)
    • This one go help us touch their heart,  — (jw__37097. This one will help us melt their hearts.)
    • This miracle touch many people wey see am.  — (jw__28505. The miracle encouraged many people who witnessed it.)
  4. Na when someting fit disturb wetin fit happen.
    • no touch our peace, say no to violence'.'  — (bbc__97092. Do not disturb the peace, avoid violence.)
    • So as to avoid tori wey dey touch.  — (bbc__9317. So as to avoid distruption.)
  5. Na to dey play or tamper wit someting.
    • I go tell Oga say you don dey touch company money.  — (I will inform the boss that you have been tampering with company's money.)
    • To dey do am every three-three month no too much, especially if you get very fine phone wey people just like to dey touch.  — (bbc__80573. Quarterly security check is not too much especially if people tamper with your phone often.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: physical contact