Difference between revisions of "touch"

Line 17: Line 17:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
# Na for part of person body to meet wit anoder person own.
+
# Na for person body to meet wit anoder person own.
#:* {{ux|dv|Di wire dey '''touch'''. Im head dey '''touch'''.|Egbokhare_2020. translation}}
+
#:* {{ux|dv|Husband and wife fit '''touch''' demselves anyhow, e no wrong. |(NSC_Legbeti_2021. A couple is free to engage in all kinds of romance.)}}
#: {{ux|dv|No '''touch''' that pikin otherwise you go see my red eye! |(NSC_Legbeti_2021. Dont beat that child or you will have me to contend with.)}}
+
#:* {{ux|dv|De boy mama hold im '''touch''' as dem dey give am injection  |(NSC_Legbeti_2021. The mother held the child's hand as he was being injected.)}}
 +
# Na to try beat or try start fight with anoder person.
 +
#:* {{ux|dv|No '''touch''' that pikin otherwise you go see my red eye! |(NSC_Legbeti_2021. Dont think of beating that child or you will have me to contend with.)}}
 
#:* {{ux|dv|'''Touch''' me, and you go know! |(IBA_41_Christ-Passion-Finale_MG__45, Touch me, and you will know!)}}
 
#:* {{ux|dv|'''Touch''' me, and you go know! |(IBA_41_Christ-Passion-Finale_MG__45, Touch me, and you will know!)}}
 
# Na for person or someting to meet wit anoder ting.
 
# Na for person or someting to meet wit anoder ting.
#: {{ux|dv|No '''touch''' your radio o. |(WAZA_12_Lady-G_M__33, Don't touch your radio.)}}
+
#:* {{ux|dv|No '''touch''' your radio o. |(WAZA_12_Lady-G_M__33, Don't touch your radio.)}}
# Na for someting wey happen to fit melt person heart.
+
#: {{ux|dv|If you  '''touch''' stove wey still dey hot wit your hand, e go burn you o! |(NSC_Legbeti_2021.if you touch a hot stove, you will burn your hand.)}}
#: {{ux|dv|De beggar talk wetin '''touch''' me. |(NSC_Legbeti_2021.The beggar's tale broke my heart.)}}
+
# Na when someting person talk or wey happen fit melt person heart.
 +
#:* {{ux|dv|De beggar talk wetin '''touch''' me. |(NSC_Legbeti_2021.The beggar's tale broke my heart.)}}
 
#:* {{ux|dv|This one go help us '''touch''' their heart, |(jw__37097. This one will help us melt their hearts.)}}
 
#:* {{ux|dv|This one go help us '''touch''' their heart, |(jw__37097. This one will help us melt their hearts.)}}
 
#:* {{ux|dv|This miracle '''touch''' many people wey see am. |(jw__28505. The miracle encouraged many people who witnessed it.)}}
 
#:* {{ux|dv|This miracle '''touch''' many people wey see am. |(jw__28505. The miracle encouraged many people who witnessed it.)}}
Line 33: Line 36:
 
#:* {{ux|dv|I go tell Oga say you don dey '''touch''' company money. |(I will inform the boss that you have been tampering with company's money.)}}
 
#:* {{ux|dv|I go tell Oga say you don dey '''touch''' company money. |(I will inform the boss that you have been tampering with company's money.)}}
 
#:* {{ux|dv|To dey do am every three-three month no too much, especially if you get very fine phone wey people just like to dey '''touch'''. |(bbc__80573. Quarterly security check is not too much especially if people tamper with your phone often.)}}
 
#:* {{ux|dv|To dey do am every three-three month no too much, especially if you get very fine phone wey people just like to dey '''touch'''. |(bbc__80573. Quarterly security check is not too much especially if people tamper with your phone often.)}}
 
+
# Na to dey play or tamper wit someting.
 +
#:* {{ux|dv|Him begin craze after wire wey dey him brain begin '''touch'''.|He has lost his sanity.}}
 +
#:* {{ux|dv|Di wire dey touch. Im head dey '''touch'''.|Egbokhare_2020. He is suffering from mental issues.}}
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
*[[touch touch]]
 
*[[touch touch]]

Revision as of 11:42, 11 February 2021

Naija

Etymology

  • From: English touch

Pronunciation

  • tɔ́ tʃ


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 16
  • Frequency rank in NSC treebank: 541
  • Frequency in raw corpus: 445
  • Frequency rank in raw corpus: 715


Verb

  1. Na for person body to meet wit anoder person own.
    • Husband and wife fit touch demselves anyhow, e no wrong.  — (NSC_Legbeti_2021. A couple is free to engage in all kinds of romance.)
    • De boy mama hold im touch as dem dey give am injection  — (NSC_Legbeti_2021. The mother held the child's hand as he was being injected.)
  2. Na to try beat or try start fight with anoder person.
    • No touch that pikin otherwise you go see my red eye!  — (NSC_Legbeti_2021. Dont think of beating that child or you will have me to contend with.)
    • Touch me, and you go know!  — (IBA_41_Christ-Passion-Finale_MG__45, Touch me, and you will know!)
  3. Na for person or someting to meet wit anoder ting.
    • No touch your radio o.  — (WAZA_12_Lady-G_M__33, Don't touch your radio.)
    If you touch stove wey still dey hot wit your hand, e go burn you o!  — (NSC_Legbeti_2021.if you touch a hot stove, you will burn your hand.)
  4. Na when someting person talk or wey happen fit melt person heart.
    • De beggar talk wetin touch me.  — (NSC_Legbeti_2021.The beggar's tale broke my heart.)
    • This one go help us touch their heart,  — (jw__37097. This one will help us melt their hearts.)
    • This miracle touch many people wey see am.  — (jw__28505. The miracle encouraged many people who witnessed it.)
  5. Na when someting fit disturb wetin fit happen.
    • no touch our peace, say no to violence'.'  — (bbc__97092. Do not disturb the peace, avoid violence.)
    • So as to avoid tori wey dey touch.  — (bbc__9317. So as to avoid distruption.)
  6. Na to dey play or tamper wit someting.
    • I go tell Oga say you don dey touch company money.  — (I will inform the boss that you have been tampering with company's money.)
    • To dey do am every three-three month no too much, especially if you get very fine phone wey people just like to dey touch.  — (bbc__80573. Quarterly security check is not too much especially if people tamper with your phone often.)
  7. Na to dey play or tamper wit someting.
    • Him begin craze after wire wey dey him brain begin touch.  — He has lost his sanity.
    • Di wire dey touch. Im head dey touch.  — Egbokhare_2020. He is suffering from mental issues.

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: physical contact