Difference between revisions of "touch"

Line 12: Line 12:
 
# Make person carry im hand go meet someting.
 
# Make person carry im hand go meet someting.
 
#:* {{ux|dv| No '''touch''' your radio o. |(WAZA_12_Lady-G_M__33, Don't touch your radio.)}}
 
#:* {{ux|dv| No '''touch''' your radio o. |(WAZA_12_Lady-G_M__33, Don't touch your radio.)}}
#:* {{ux|dv| If you  '''touch''' stove wey dey hot wit your hand, e go burn you o! |(NSC_2021, If you touch a hot stove, you will burn your hand.)}}
+
#:* {{ux|dv| If you  '''touch''' stove wey dey hot wit your hand, e go burn you o! |(If you touch a hot stove, you will burn your hand.)}}
 
# Make person body meet wit anoder person own.
 
# Make person body meet wit anoder person own.
#:* {{ux|dv|Husband and wife fit '''touch''' demsef anyhow, e no wrong. |(NSC_2021, A couples are free to engage in all kinds of romance.)}}
+
#:* {{ux|dv|Husband and wife fit '''touch''' demsef anyhow, e no wrong. |(A couples are free to engage in all kinds of romance.)}}
#* {{ux|dv| Some women ehen, once dem husband  '''touch''' dem like dis, na belle straight.|(NSC_2021, Some women are very fertile, once they make love with their husbands, they get pregnant.)}}
+
#* {{ux|dv| Some women ehen, once dem husband  '''touch''' dem like dis, na belle straight.|(Some women are very fertile, once they make love with their husbands, they get pregnant.)}}
 
# Make person try beat or try start fight with anoder person.
 
# Make person try beat or try start fight with anoder person.
#:* {{ux|dv|No '''touch''' dat pikin if not you go see my red eye! |(NSC_2021, Don't think of beating that child or you will have me to contend with.)}}
+
#:* {{ux|dv|No '''touch''' dat pikin if not you go see my red eye! |(Don't think of beating that child or you will have me to contend with.)}}
 
#:* {{ux|dv|'''Touch''' me, and you go know! |(IBA_41_Christ-Passion-Finale_MG__45, Touch me, and you will know!)}}
 
#:* {{ux|dv|'''Touch''' me, and you go know! |(IBA_41_Christ-Passion-Finale_MG__45, Touch me, and you will know!)}}
 
#Make someting enter person mind make di person heart soft.
 
#Make someting enter person mind make di person heart soft.
#:* {{ux|dv| Di beggar talk wetin '''touch''' me. |(NSC_2021, The beggar's tale broke my heart.)}}
+
#:* {{ux|dv| Di beggar talk wetin '''touch''' me. |(The beggar's tale broke my heart.)}}
 
#:* {{ux|dv|This one go help us '''touch''' their heart. |(jw__37097, This one will help us melt their hearts.)}}
 
#:* {{ux|dv|This one go help us '''touch''' their heart. |(jw__37097, This one will help us melt their hearts.)}}
 
#:* {{ux|dv|So as to avoid tori wey dey '''touch'''. |(bbc__9317, So as to avoid disruption.)}}
 
#:* {{ux|dv|So as to avoid tori wey dey '''touch'''. |(bbc__9317, So as to avoid disruption.)}}

Revision as of 19:23, 5 June 2023

Naija

Etymology

From English: touch

Pronunciation

  • tɔ̂tʃ


Verb

  1. Make person carry im hand go meet someting.
    • No touch your radio o.  — (WAZA_12_Lady-G_M__33, Don't touch your radio.)
    • If you touch stove wey dey hot wit your hand, e go burn you o!  — (If you touch a hot stove, you will burn your hand.)
  2. Make person body meet wit anoder person own.
    • Husband and wife fit touch demsef anyhow, e no wrong.  — (A couples are free to engage in all kinds of romance.)
    • Some women ehen, once dem husband touch dem like dis, na belle straight.  — (Some women are very fertile, once they make love with their husbands, they get pregnant.)
  3. Make person try beat or try start fight with anoder person.
    • No touch dat pikin if not you go see my red eye!  — (Don't think of beating that child or you will have me to contend with.)
    • Touch me, and you go know!  — (IBA_41_Christ-Passion-Finale_MG__45, Touch me, and you will know!)
  4. Make someting enter person mind make di person heart soft.
    • Di beggar talk wetin touch me.  — (The beggar's tale broke my heart.)
    • This one go help us touch their heart.  — (jw__37097, This one will help us melt their hearts.)
    • So as to avoid tori wey dey touch.  — (bbc__9317, So as to avoid disruption.)
  5. Make person craze.
    • Dat guy brain don dey touch.  — (That guy has become insane.)
    • No go smoke wetin go make your brain touch.  — (Do not smoke substances that will make you lose your sanity.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: touch,disrupt, crazy