Difference between revisions of "touch"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
(5 intermediate revisions by 4 users not shown) | |||
Line 5: | Line 5: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * tɔ̂tʃ |
<sm2>pcm-ng-touch.f.ogg</sm2> | <sm2>pcm-ng-touch.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>pcm-ng-touch.m.ogg</sm2> | <sm2>pcm-ng-touch.m.ogg</sm2> | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | * Make person body meet wit anoder person own. | + | # Make person carry im hand go meet someting. |
− | :* {{ux|dv|Husband and wife fit '''touch''' demsef anyhow, e no wrong. |( | + | #:* {{ux|dv| No '''touch''' your radio o. |(WAZA_12_Lady-G_M__33, Don't touch your radio.)}} |
− | + | #:* {{ux|dv| If you '''touch''' stove wey dey hot wit your hand, e go burn you o! |(If you touch a hot stove, you will burn your hand.)}} | |
− | + | # Make person body meet wit anoder person own. | |
− | :* {{ux|dv|No '''touch''' dat pikin if not you go see my red eye! |( | + | #:* {{ux|dv|Husband and wife fit '''touch''' demsef anyhow, e no wrong. |(A couples are free to engage in all kinds of romance.)}} |
− | :* {{ux|dv|'''Touch''' me, and you go know! |(IBA_41_Christ-Passion-Finale_MG__45, Touch me, and you will know!)}} | + | #* {{ux|dv| Some women ehen, once dem husband '''touch''' dem like dis, na belle straight.|(Some women are very fertile, once they make love with their husbands, they get pregnant.)}} |
− | + | # Make person try beat or try start fight with anoder person. | |
− | + | #:* {{ux|dv|No '''touch''' dat pikin if not you go see my red eye! |(Don't think of beating that child or you will have me to contend with.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv|'''Touch''' me, and you go know! |(IBA_41_Christ-Passion-Finale_MG__45, Touch me, and you will know!)}} | |
− | + | #Make someting enter person mind make di person heart soft. / Make person feel for person. | |
− | :* {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv| Di beggar talk wetin '''touch''' me. |(The beggar's tale broke my heart.)}} |
− | :* {{ux|dv|This one go help us '''touch''' their heart. |(jw__37097, This one will help us melt their hearts.)}} | + | #:* {{ux|dv|This one go help us '''touch''' their heart. |(jw__37097, This one will help us melt their hearts.)}} |
− | + | #:* {{ux|dv|So as to avoid tori wey dey '''touch'''. |(bbc__9317, So as to avoid disruption.)}} | |
− | + | # Make person [[craze]]. | |
− | :* {{ux|dv|So as to avoid tori wey dey '''touch'''. |(bbc__9317, So as to avoid disruption.)}} | + | #:* {{ux|dv| Dat guy brain don dey '''touch'''. |(That guy has become insane.)}} |
− | + | #:* {{ux|dv| No go smoke wetin go make your brain '''touch'''. |(Do not smoke substances that will make you lose your sanity.)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | :* {{ux|dv| | ||
− | :* {{ux|dv| | ||
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
*[[touch touch]] | *[[touch touch]] |
Latest revision as of 18:40, 9 March 2024
Naija
Etymology
From English: touch
Pronunciation
- tɔ̂tʃ
Verb
- Make person carry im hand go meet someting.
- No touch your radio o. — (WAZA_12_Lady-G_M__33, Don't touch your radio.)
- If you touch stove wey dey hot wit your hand, e go burn you o! — (If you touch a hot stove, you will burn your hand.)
- Make person body meet wit anoder person own.
- Husband and wife fit touch demsef anyhow, e no wrong. — (A couples are free to engage in all kinds of romance.)
- Some women ehen, once dem husband touch dem like dis, na belle straight. — (Some women are very fertile, once they make love with their husbands, they get pregnant.)
- Make person try beat or try start fight with anoder person.
- No touch dat pikin if not you go see my red eye! — (Don't think of beating that child or you will have me to contend with.)
- Touch me, and you go know! — (IBA_41_Christ-Passion-Finale_MG__45, Touch me, and you will know!)
- Make someting enter person mind make di person heart soft. / Make person feel for person.
- Di beggar talk wetin touch me. — (The beggar's tale broke my heart.)
- This one go help us touch their heart. — (jw__37097, This one will help us melt their hearts.)
- So as to avoid tori wey dey touch. — (bbc__9317, So as to avoid disruption.)
- Make person craze.
- Dat guy brain don dey touch. — (That guy has become insane.)
- No go smoke wetin go make your brain touch. — (Do not smoke substances that will make you lose your sanity.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: touch,disrupt, crazy