touch

Revision as of 11:17, 11 February 2021 by 154.66.32.3 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

  • From: English touch

Pronunciation

  • tɔ́ tʃ


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 16
  • Frequency rank in NSC treebank: 541
  • Frequency in raw corpus: 445
  • Frequency rank in raw corpus: 715


Verb

  1. Na for part of person body to meet wit anoder person own.
    • Di wire dey touch. Im head dey touch.  — Egbokhare_2020. translation
    No touch that pikin otherwise you go see my red eye!  — (NSC_Legbeti_2021. Dont beat that child or you will have me to contend with.)
    • Touch me, and you go know!  — (IBA_41_Christ-Passion-Finale_MG__45, Touch me, and you will know!)
  2. Na for person or someting to meet wit anoder ting.
    No touch your radio o.  — (WAZA_12_Lady-G_M__33, Don't touch your radio.)
  3. Na for someting wey happen to fit melt person heart.
    De beggar talk wetin touch me.  — (NSC_Legbeti_2021.The beggar's tale broke my heart.)
    • This one go help us touch their heart,  — (jw__37097. This one will help us melt their hearts.)
    • This miracle touch many people wey see am.  — (jw__28505. The miracle encouraged many people who witnessed it.)
  4. Na when someting fit disturb wetin fit happen.
    • no touch our peace, say no to violence'.'  — (bbc__97092. Do not disturb the peace, avoid violence.)
    • So as to avoid tori wey dey touch.  — (bbc__9317. So as to avoid distruption.)
  5. Na to dey play or tamper wit someting.
    • I go tell Oga say you don dey touch company money.  — (I will inform the boss that you have been tampering with company's money.)
    • To dey do am every three-three month no too much, especially if you get very fine phone wey people just like to dey touch.  — (bbc__80573. Quarterly security check is not too much especially if people tamper with your phone often.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: physical contact