touch
Naija
Etymology
- From: English touch
Pronunciation
- tɔ́ tʃ
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 16
- Frequency rank in NSC treebank: 541
- Frequency in raw corpus: 445
- Frequency rank in raw corpus: 715
Verb
- Na for person body to meet wit anoder person own.
- Husband and wife fit touch demselves anyhow, e no wrong. — (NSC_Legbeti_2021. A couple is free to engage in all kinds of romance.)
- De boy mama hold im touch as dem dey give am injection — (NSC_Legbeti_2021. The mother held the child's hand as he was being injected.)
- Na to try beat or try start fight with anoder person.
- No touch that pikin otherwise you go see my red eye! — (NSC_Legbeti_2021. Dont think of beating that child or you will have me to contend with.)
- Touch me, and you go know! — (IBA_41_Christ-Passion-Finale_MG__45, Touch me, and you will know!)
- Na for person or someting to meet wit anoder ting.
- No touch your radio o. — (WAZA_12_Lady-G_M__33, Don't touch your radio.)
- If you touch stove wey still dey hot wit your hand, e go burn you o! — (NSC_Legbeti_2021.if you touch a hot stove, you will burn your hand.)
- Na when someting person talk or wey happen fit melt person heart.
- De beggar talk wetin touch me. — (NSC_Legbeti_2021.The beggar's tale broke my heart.)
- This one go help us touch their heart, — (jw__37097. This one will help us melt their hearts.)
- This miracle touch many people wey see am. — (jw__28505. The miracle encouraged many people who witnessed it.)
- Na when someting fit disturb wetin fit happen.
- no touch our peace, say no to violence'.' — (bbc__97092. Do not disturb the peace, avoid violence.)
- So as to avoid tori wey dey touch. — (bbc__9317. So as to avoid distruption.)
- Na to dey play or tamper wit someting.
- I go tell Oga say you don dey touch company money. — (I will inform the boss that you have been tampering with company's money.)
- To dey do am every three-three month no too much, especially if you get very fine phone wey people just like to dey touch. — (bbc__80573. Quarterly security check is not too much especially if people tamper with your phone often.)
- Na to dey play or tamper wit someting.
- Him begin craze after wire wey dey him brain begin touch. — He has lost his sanity.
- Di wire dey touch. Im head dey touch. — Egbokhare_2020. He is suffering from mental issues.
Related forms
Synonyms
Translations
- English: physical contact