Difference between revisions of "trek"

Line 11: Line 11:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Na when person dey use leg waka go somewhere.
 
* Na when person dey use leg waka go somewhere.
:* {{ux|dv| Na leg dem take '''trek''' go de canteen.|(NSC_Agnes_2020, They  walked down to the canteen.)}}
+
:* {{ux|dv| Na leg dem take '''trek''' go di canteen.|(NSC_Agnes_2020, They  walked down to the canteen.)}}
 
:* {{ux|dv|As person dey old, e dey better to dey '''trek''' because na exercise.|(NSC_Agnes_2020, Taking walks at old age is a form of exercise.)}}
 
:* {{ux|dv|As person dey old, e dey better to dey '''trek''' because na exercise.|(NSC_Agnes_2020, Taking walks at old age is a form of exercise.)}}
  

Revision as of 13:17, 29 July 2021

Naija

Etymology

From: English trek

Pronunciation

  • trԑ̂k

Play Play

Noun

  • Na when person dey use leg waka go somewhere.
  • Na leg dem take trek go di canteen.  — (NSC_Agnes_2020, They walked down to the canteen.)
  • As person dey old, e dey better to dey trek because na exercise.  — (NSC_Agnes_2020, Taking walks at old age is a form of exercise.)

Synonym

Translation

English: walk