Difference between revisions of "trek"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
* Make person use leg waka go somewhere. | * Make person use leg waka go somewhere. | ||
− | :* {{ux|dv| Na leg dem take '''trek''' go di canteen.|( | + | :* {{ux|dv| Na leg dem take '''trek''' go di canteen.|(They walked down to the canteen.)}} |
− | :* {{ux|dv|As person dey old, e dey better to dey '''trek''' because na exercise.|( | + | :* {{ux|dv|As person dey old, e dey better to dey '''trek''' because na exercise.|(Taking walks at old age is a form of exercise.)}} |
===Synonym=== | ===Synonym=== |
Latest revision as of 19:28, 5 June 2023
Naija
Etymology
From: English trek
Pronunciation
- trɛ̂k
Verb
- Make person use leg waka go somewhere.
- Na leg dem take trek go di canteen. — (They walked down to the canteen.)
- As person dey old, e dey better to dey trek because na exercise. — (Taking walks at old age is a form of exercise.)
Synonym
Translation
English: walk