Difference between revisions of "trek"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Na when person dey use leg waka go somewhere. | * Na when person dey use leg waka go somewhere. | ||
− | :* {{ux|dv| Na leg dem take '''trek''' go | + | :* {{ux|dv| Na leg dem take '''trek''' go di canteen.|(NSC_Agnes_2020, They walked down to the canteen.)}} |
:* {{ux|dv|As person dey old, e dey better to dey '''trek''' because na exercise.|(NSC_Agnes_2020, Taking walks at old age is a form of exercise.)}} | :* {{ux|dv|As person dey old, e dey better to dey '''trek''' because na exercise.|(NSC_Agnes_2020, Taking walks at old age is a form of exercise.)}} | ||
Revision as of 13:17, 29 July 2021
Naija
Etymology
From: English trek
Pronunciation
- trԑ̂k
Noun
- Na when person dey use leg waka go somewhere.
- Na leg dem take trek go di canteen. — (NSC_Agnes_2020, They walked down to the canteen.)
- As person dey old, e dey better to dey trek because na exercise. — (NSC_Agnes_2020, Taking walks at old age is a form of exercise.)
Synonym
Translation
English: walk