trek

Revision as of 11:43, 17 August 2021 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English trek

Pronunciation

  • trɛ̂k

Play Play

Verb

  • Make person use leg waka go somewhere.
  • Na leg dem take trek go di canteen.  — (NSC_Agnes_2020, They walked down to the canteen.)
  • As person dey old, e dey better to dey trek because na exercise.  — (NSC_Agnes_2020, Taking walks at old age is a form of exercise.)

Synonym

Translation

English: walk