trek

Revision as of 18:34, 13 November 2020 by 154.66.39.89 (talk) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''trek'' ===Pronunciation=== *trԑ̂k <sm2>Pcm-ng-trek.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-trek.m.ogg</sm2> ===Noun=== na to use leg waka go s...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: English trek

Pronunciation

  • trԑ̂k

Play Play

Noun

na to use leg waka go some place.

  • Na leg dem take trek go de canteen.  — NSC_Agnes_2020(They walked down to the canteen.)
  • As pesin dey old, e better to dey trek sometimes like exercise  — NSC_Agnes_2020(Taking walks at old age is a form of exercise.)

Synonym

Translation

  • walk