Difference between revisions of "troway"

Line 16: Line 16:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
* Make person carry someting make am move quick-quick for air go anoder place.
+
====Transitive====
:* {{ux|dv| Who troway dis pure water nylon for here? |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Who discarded this empty sachet of water here?)}}
+
# Make person carry someting make am move quick-quick for air go anoder place.
* Sey person use ginger do someting.
+
#:* {{ux|dv| Who troway dis pure water nylon for here? |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Who discarded this empty sachet of water here?)}}
:* {{ux|dv| For di party eh, I dance troway give dem ! |(NSC_2021, At the meeting, I danced vigorously and let them have it!)}}
+
# Sey person carry someting con loss am.
* Sey person carry someting con loss am.
 
 
:* {{ux|dv| I give Adamu money keep, e troway am.|(NSC_Onwuegbuzia_2020, I gave Adamu money to keep, he misplaced it.)}}
 
:* {{ux|dv| I give Adamu money keep, e troway am.|(NSC_Onwuegbuzia_2020, I gave Adamu money to keep, he misplaced it.)}}
* Sey person dey nack con comot sperm for body.
+
====Intranitive====
:* {{ux|dv| Man go fit dey troway sharp sharp as  if e no dey okay medically. | (NSC_Onwuegbuzia_2020, A man can ejaculate prematurely if he is not medically fine.)}}
+
# Sey person use ginger do someting.
 +
#:* {{ux|dv| For di party eh, I dance troway give dem ! |(NSC_2021, At the meeting, I danced vigorously and let them have it!)}}
 +
# Sey person dey nack con comot sperm for body.
 +
#:* {{ux|dv| Man go fit dey troway sharp sharp as  if e no dey okay medically. | (NSC_Onwuegbuzia_2020, A man can ejaculate prematurely if he is not medically fine.)}}
 +
# Make person para for anoder person
 +
#:* {{ux|dv| E '''troway''' for office today. Obobs, every where just quiet. |(NSC_2021, He got really angry today in the office. Man, everywhere became quiet.)}}
 +
#:* {{ux|dv| No vex sey I late. Na di bus wey I enter. Di [[conductor]] just '''troway''' give one [[agbero]]. We try hold am e no gree. Small ting e for open dat guy head o. |(NSC_2021, Please don't be angry that I came late. It was because of the bus I entered. The bus boy confronted a tout at the park. We tried to restrain him he refused. He almost broke the tout's head.)}}
 +
# Make person shoot gun
 +
#:* {{ux|dv| Police stop dem de go gree stop na im police '''troway''' for up. See as everybody dey move. No be small ting o. |(NSC_2021, They refused to stop when the police stopped them, then the police shot in the air. Everyone began to run. It was really serious.)}}
 +
#:* {{ux|dv| When '''chairmo''' enter, im boys just dey '''troway''' for up, make [[men]] know sey no be [[childs]]. |(NSC_2021, As soon as the boss came in, his boys shot into the air to make a statement.)}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''throw away''
 
* English: ''throw away''

Revision as of 13:17, 5 August 2021

Naija

Alternative forms

throway

Etymology

From English:"throw and away"

Pronunciation

  • tròwê

Play Play



Verb

Transitive

  1. Make person carry someting make am move quick-quick for air go anoder place.
    • Who troway dis pure water nylon for here?  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Who discarded this empty sachet of water here?)
  2. Sey person carry someting con loss am.
  • I give Adamu money keep, e troway am.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, I gave Adamu money to keep, he misplaced it.)

Intranitive

  1. Sey person use ginger do someting.
    • For di party eh, I dance troway give dem !  — (NSC_2021, At the meeting, I danced vigorously and let them have it!)
  2. Sey person dey nack con comot sperm for body.
    • Man go fit dey troway sharp sharp as if e no dey okay medically.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, A man can ejaculate prematurely if he is not medically fine.)
  3. Make person para for anoder person
    • E troway for office today. Obobs, every where just quiet.  — (NSC_2021, He got really angry today in the office. Man, everywhere became quiet.)
    • No vex sey I late. Na di bus wey I enter. Di conductor just troway give one agbero. We try hold am e no gree. Small ting e for open dat guy head o.  — (NSC_2021, Please don't be angry that I came late. It was because of the bus I entered. The bus boy confronted a tout at the park. We tried to restrain him he refused. He almost broke the tout's head.)
  4. Make person shoot gun
    • Police stop dem de go gree stop na im police troway for up. See as everybody dey move. No be small ting o.  — (NSC_2021, They refused to stop when the police stopped them, then the police shot in the air. Everyone began to run. It was really serious.)
    • When chairmo enter, im boys just dey troway for up, make men know sey no be childs.  — (NSC_2021, As soon as the boss came in, his boys shot into the air to make a statement.)

Translations

  • English: throw away