Difference between revisions of "troway"
(→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Verb) |
||
Line 16: | Line 16: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | ====Transitive==== | |
− | :* {{ux|dv| Who troway dis pure water nylon for here? |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Who discarded this empty sachet of water here?)}} | + | # Make person carry someting make am move quick-quick for air go anoder place. |
− | + | #:* {{ux|dv| Who troway dis pure water nylon for here? |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Who discarded this empty sachet of water here?)}} | |
− | + | # Sey person carry someting con loss am. | |
− | |||
:* {{ux|dv| I give Adamu money keep, e troway am.|(NSC_Onwuegbuzia_2020, I gave Adamu money to keep, he misplaced it.)}} | :* {{ux|dv| I give Adamu money keep, e troway am.|(NSC_Onwuegbuzia_2020, I gave Adamu money to keep, he misplaced it.)}} | ||
− | * Sey person dey nack con comot sperm for body. | + | ====Intranitive==== |
− | :* {{ux|dv| Man go fit dey troway sharp sharp as if e no dey okay medically. | (NSC_Onwuegbuzia_2020, A man can ejaculate prematurely if he is not medically fine.)}} | + | # Sey person use ginger do someting. |
+ | #:* {{ux|dv| For di party eh, I dance troway give dem ! |(NSC_2021, At the meeting, I danced vigorously and let them have it!)}} | ||
+ | # Sey person dey nack con comot sperm for body. | ||
+ | #:* {{ux|dv| Man go fit dey troway sharp sharp as if e no dey okay medically. | (NSC_Onwuegbuzia_2020, A man can ejaculate prematurely if he is not medically fine.)}} | ||
+ | # Make person para for anoder person | ||
+ | #:* {{ux|dv| E '''troway''' for office today. Obobs, every where just quiet. |(NSC_2021, He got really angry today in the office. Man, everywhere became quiet.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv| No vex sey I late. Na di bus wey I enter. Di [[conductor]] just '''troway''' give one [[agbero]]. We try hold am e no gree. Small ting e for open dat guy head o. |(NSC_2021, Please don't be angry that I came late. It was because of the bus I entered. The bus boy confronted a tout at the park. We tried to restrain him he refused. He almost broke the tout's head.)}} | ||
+ | # Make person shoot gun | ||
+ | #:* {{ux|dv| Police stop dem de go gree stop na im police '''troway''' for up. See as everybody dey move. No be small ting o. |(NSC_2021, They refused to stop when the police stopped them, then the police shot in the air. Everyone began to run. It was really serious.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv| When '''chairmo''' enter, im boys just dey '''troway''' for up, make [[men]] know sey no be [[childs]]. |(NSC_2021, As soon as the boss came in, his boys shot into the air to make a statement.)}} | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''throw away'' | * English: ''throw away'' |
Revision as of 13:17, 5 August 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From English:"throw and away"
Pronunciation
- tròwê
Verb
Transitive
- Make person carry someting make am move quick-quick for air go anoder place.
- Who troway dis pure water nylon for here? — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Who discarded this empty sachet of water here?)
- Sey person carry someting con loss am.
- I give Adamu money keep, e troway am. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, I gave Adamu money to keep, he misplaced it.)
Intranitive
- Sey person use ginger do someting.
- For di party eh, I dance troway give dem ! — (NSC_2021, At the meeting, I danced vigorously and let them have it!)
- Sey person dey nack con comot sperm for body.
- Man go fit dey troway sharp sharp as if e no dey okay medically. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, A man can ejaculate prematurely if he is not medically fine.)
- Make person para for anoder person
- E troway for office today. Obobs, every where just quiet. — (NSC_2021, He got really angry today in the office. Man, everywhere became quiet.)
- No vex sey I late. Na di bus wey I enter. Di conductor just troway give one agbero. We try hold am e no gree. Small ting e for open dat guy head o. — (NSC_2021, Please don't be angry that I came late. It was because of the bus I entered. The bus boy confronted a tout at the park. We tried to restrain him he refused. He almost broke the tout's head.)
- Make person shoot gun
- Police stop dem de go gree stop na im police troway for up. See as everybody dey move. No be small ting o. — (NSC_2021, They refused to stop when the police stopped them, then the police shot in the air. Everyone began to run. It was really serious.)
- When chairmo enter, im boys just dey troway for up, make men know sey no be childs. — (NSC_2021, As soon as the boss came in, his boys shot into the air to make a statement.)
Translations
- English: throw away