Difference between revisions of "twale"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Word wey de dey use [[hail]] person. | * Word wey de dey use [[hail]] person. | ||
− | :* {{ux|dv|Winter Olympics 2018: Buhari troway '''twale''' give Team Nigeria |(BBC 100905, Winter Olympics: Buhari saluted the Nigerian team.)}} | + | :* {{ux|dv|Winter Olympics 2018: Buhari [[troway]] '''twale''' give Team Nigeria |(BBC 100905, Winter Olympics: Buhari saluted the Nigerian team.)}} |
:* {{ux|dv| Di '''twaale''' James bin give us no be small o!|(NSC_Agnes_2020, James showered us with enthusiastic hailings.)}} | :* {{ux|dv| Di '''twaale''' James bin give us no be small o!|(NSC_Agnes_2020, James showered us with enthusiastic hailings.)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 12:38, 5 August 2021
Naija
Alternative forms
Pronunciation
- twálè
Noun
- Word wey de dey use hail person.
- Winter Olympics 2018: Buhari troway twale give Team Nigeria — (BBC 100905, Winter Olympics: Buhari saluted the Nigerian team.)
- Di twaale James bin give us no be small o! — (NSC_Agnes_2020, James showered us with enthusiastic hailings.)
Synonyms
Translations
- English: greetings
Verb
- Make person dey hail anoder person or people.
- Twale baba! You too much. — (Egbokhare_2020, I greet you boss! You're good indeed.)
- All of dem twaale for di new chairmo as e drive enta di place. — (NSC_Agnes_2020, They all hailed the new chairman as he entered the place.)
Synonyms
Translations
- English: greet