Difference between revisions of "twale"

Line 18: Line 18:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
* Make person dey hail anoder person or people.
 
* Make person dey hail anoder person or people.
:* {{ux|dv| All of dem '''twaale''' for di new chairmo as e drive enta di place.|(NSC_Agnes_2020, They all hailed the new chairman as he entered the place.)}}
+
:* {{ux|dv| All of dem '''twaale''' for di new chairmo as e drive enta di place.|(NSC_2020, They all hailed the new chairman as he entered the place.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[congratulate]], [[salute]]
 
* [[congratulate]], [[salute]]

Revision as of 01:55, 26 December 2022

Naija

Alternative forms

Pronunciation

  • twálè

Play Play

Noun

  • Wetin de dey use hail person.
  • Buhari troway twale give Team Nigeria  — (BBC_100905, Winter Olympics: Buhari saluted the Nigerian team.)
  • Di twaale James bin give us no be small o!  — (NSC_2020, James showered us with enthusiastic greetings.)

Synonyms

Translations

  • English: greetings

Verb

  • Make person dey hail anoder person or people.
  • All of dem twaale for di new chairmo as e drive enta di place.  — (NSC_2020, They all hailed the new chairman as he entered the place.)

Synonyms

Translations

  • English: greet

Interjection

  • Word wey de dey use hail person.
  • Twale baba! You too much.  — (Egbokhare_2020, I greet you boss! You're good indeed.)

Translation

English: greetings