vex money

Revision as of 20:30, 11 February 2021 by EmekaFelixO (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== vexmoney ===Etymology=== From: English ''vex'' and ''money'' ===Pronunciation=== vɛ̌ksmɔ̀nɪ́ <sm2>Pcm-ng-vexmoney.f.ogg</sm2> <sm2>...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Alternative Form

vexmoney

Etymology

From: English vex and money

Pronunciation

vɛ̌ksmɔ̀nɪ́


Noun

  • As you dey follow dat guy dey comot so, carry vexmoney, if im head begin touch, move once!  — (NSC_Onwuegbuzia_2021, Take some extra change with you as you go on a date with that guy, if he starts to misbehave, leave at once. )
  • You suppose know sey vexmoney na di first ting you suppose hold even if person say e go bottle you.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, You should know that you ought to take some extra cash even if someone agrees to take care of your bills.)

Translation

English: extra cash