vexmoney

Naija

Alternative Form

Etymology

From English: vex and money

Pronunciation

  • vɛ̀ksmɔ̀nɪ́


Noun

  • As you dey follow dat guy dey comot so, carry vexmoney, if im head begin touch, move once!  — (Take some extra change with you as you go on a date with that guy, if he starts to misbehave, leave at once. )
  • You suppose know sey vexmoney na di first ting you suppose hold even if person say e go bottle you.  — (You should know that you ought to take some extra cash even if someone agrees to take care of your bills.)

Translation

English: extra cash