Difference between revisions of "vexmoney"
EmekaFelixO (talk | contribs) (Created page with "Alternative form of vex money") |
(→Noun) |
||
(5 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
− | Alternative | + | ==Naija== |
+ | ===Alternative Form=== | ||
+ | * [[vex money]] | ||
+ | |||
+ | ===Etymology=== | ||
+ | From English: ''vex'' and ''money'' | ||
+ | ===Pronunciation=== | ||
+ | * vɛ̀ksmɔ̀nɪ́ | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-vexmoney.f.ogg</sm2> | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-vexmoney.m.ogg</sm2> | ||
+ | |||
+ | ===Noun=== | ||
+ | * Money wey person dey carry join body [[incase of incasity]], or incase of problem. | ||
+ | :* {{ux|dv| As you dey follow dat guy dey comot so, carry '''vexmoney''', if im head begin touch, move once! |(Take some extra change with you as you go on a date with that guy, if he starts to misbehave, leave at once. )}} | ||
+ | :* {{ux|dv| You suppose know sey '''vexmoney''' na di first ting you suppose hold even if person say e go [[bottle]] you. |(You should know that you ought to take some extra cash even if someone agrees to take care of your bills.)}} | ||
+ | ====Translation==== | ||
+ | English: ''extra cash'' |
Latest revision as of 19:06, 9 March 2024
Naija
Alternative Form
Etymology
From English: vex and money
Pronunciation
- vɛ̀ksmɔ̀nɪ́
Noun
- Money wey person dey carry join body incase of incasity, or incase of problem.
- As you dey follow dat guy dey comot so, carry vexmoney, if im head begin touch, move once! — (Take some extra change with you as you go on a date with that guy, if he starts to misbehave, leave at once. )
- You suppose know sey vexmoney na di first ting you suppose hold even if person say e go bottle you. — (You should know that you ought to take some extra cash even if someone agrees to take care of your bills.)
Translation
English: extra cash