Difference between revisions of "vexmoney"
EmekaFelixO (talk | contribs) (Created page with "Alternative form of vex money") |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 1: | Line 1: | ||
− | Alternative | + | ==Naija== |
+ | ===Alternative Form=== | ||
+ | * [[vexmoney]] | ||
+ | ===Etymology=== | ||
+ | From English: ''vex'' and ''money'' | ||
+ | ===Pronunciation=== | ||
+ | * vɛ̌ksmɔ̀nɪ́ | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-vexmoney.f.ogg</sm2> | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-vexmoney.m.ogg</sm2> | ||
+ | |||
+ | ===Noun=== | ||
+ | * Money wey person dey carry join body [[incase of incasity]]. | ||
+ | :* {{ux|dv| As you dey follow dat guy dey comot so, carry '''vexmoney''', if im head begin touch, move once! |(NSC_Onwuegbuzia_2021, Take some extra change with you as you go on a date with that guy, if he starts to misbehave, leave at once. )}} | ||
+ | :* {{ux|dv| You suppose know sey '''vexmoney''' na di first ting you suppose hold even if person say e go [[bottle]] you. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, You should know that you ought to take some extra cash even if someone agrees to take care of your bills.)}} | ||
+ | ====Translation==== | ||
+ | English: ''extra cash'' |
Revision as of 12:33, 17 August 2021
Naija
Alternative Form
Etymology
From English: vex and money
Pronunciation
- vɛ̌ksmɔ̀nɪ́
Noun
- Money wey person dey carry join body incase of incasity.
- As you dey follow dat guy dey comot so, carry vexmoney, if im head begin touch, move once! — (NSC_Onwuegbuzia_2021, Take some extra change with you as you go on a date with that guy, if he starts to misbehave, leave at once. )
- You suppose know sey vexmoney na di first ting you suppose hold even if person say e go bottle you. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, You should know that you ought to take some extra cash even if someone agrees to take care of your bills.)
Translation
English: extra cash