Difference between revisions of "vexmoney"

Line 11: Line 11:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Money wey person dey carry join body [[incase of incasity]].
 
* Money wey person dey carry join body [[incase of incasity]].
:* {{ux|dv| As you dey follow dat guy dey comot so, carry '''vexmoney''', if im head begin touch, move once! |(NSC_Onwuegbuzia_2021, Take some extra change with you as you go on a date with that guy, if he starts to misbehave, leave at once. )}}
+
:* {{ux|dv| As you dey follow dat guy dey comot so, carry '''vexmoney''', if im head begin touch, move once! |(NSC_2021, Take some extra change with you as you go on a date with that guy, if he starts to misbehave, leave at once. )}}
:* {{ux|dv| You suppose know sey '''vexmoney''' na di first ting you suppose hold even if person say e go [[bottle]] you. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, You should know that you ought to take some extra cash even if someone agrees to take care of your bills.)}}
+
:* {{ux|dv| You suppose know sey '''vexmoney''' na di first ting you suppose hold even if person say e go [[bottle]] you. |(NSC_2020, You should know that you ought to take some extra cash even if someone agrees to take care of your bills.)}}
 
====Translation====
 
====Translation====
 
English: ''extra cash''
 
English: ''extra cash''

Revision as of 12:26, 25 August 2021

Naija

Alternative Form

Etymology

From English: vex and money

Pronunciation

  • vɛ̌ksmɔ̀nɪ́


Noun

  • As you dey follow dat guy dey comot so, carry vexmoney, if im head begin touch, move once!  — (NSC_2021, Take some extra change with you as you go on a date with that guy, if he starts to misbehave, leave at once. )
  • You suppose know sey vexmoney na di first ting you suppose hold even if person say e go bottle you.  — (NSC_2020, You should know that you ought to take some extra cash even if someone agrees to take care of your bills.)

Translation

English: extra cash