Difference between revisions of "wahala"

Line 21: Line 21:
 
#{{ux|dv|Nigeria government dey '''wahala''' im people tire. |(NSC_Tella_2020, The Nigerian government is over troubling its people.)}}
 
#{{ux|dv|Nigeria government dey '''wahala''' im people tire. |(NSC_Tella_2020, The Nigerian government is over troubling its people.)}}
 
#{{ux|dv|Di oga patapata for di company don dey '''wahala''' everybody make dem pay. |(NSC_Tella_2020, The overall boss of the company has been troubling everybody to pay.)}}
 
#{{ux|dv|Di oga patapata for di company don dey '''wahala''' everybody make dem pay. |(NSC_Tella_2020, The overall boss of the company has been troubling everybody to pay.)}}
===Serial Verb===
 
#{{ux|dv|Na you dey '''wahala''' me pass. |(NSC_Tella_2020, It is you that troubles me most.)}}
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 12:45, 17 August 2021

Naija

Etymology

From Hausa wahala

Pronunciation

  • ˈwàhálà

Play Play

Definition

Di situation wey dey dangerous.

Noun

  1. Di wahala dey too much for dem.  — (NSC_Tella_2020, The trouble is too much for them.)
  2. Na so e dey cause wahala everyday.  — (NSC_Tella_2020, That is how he was causing trouble everyday.)

Transitive Verb

  • Make person dey cause trouble give anoder person.
  1. Nigeria government dey wahala im people tire.  — (NSC_Tella_2020, The Nigerian government is over troubling its people.)
  2. Di oga patapata for di company don dey wahala everybody make dem pay.  — (NSC_Tella_2020, The overall boss of the company has been troubling everybody to pay.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: The situation that is dangerous, To cause trouble for another person.