Difference between revisions of "wahala"

 
Line 12: Line 12:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Di situation wey dey dangerous.
 
* Di situation wey dey dangerous.
:* {{ux|dv|Di '''wahala''' dey too much for dem. |(NSC_2020, The trouble is too much for them.)}}
+
:* {{ux|dv|Di '''wahala''' dey too much for dem. |(The trouble is too much for them.)}}
:* {{ux|dv|Na so e dey cause '''wahala''' everyday. |(NSC_2020, That is how he was causing trouble everyday.)}}
+
:* {{ux|dv|Na so e dey cause '''wahala''' everyday. |(That is how he was causing trouble everyday.)}}
  
 
===Verb===
 
===Verb===
 
* Make person dey cause trouble give anoder person.
 
* Make person dey cause trouble give anoder person.
:* {{ux|dv|Nigeria government dey '''wahala''' im people tire. |(NSC_2020, The Nigerian government is over troubling its people.)}}
+
:* {{ux|dv|Nigeria government dey '''wahala''' im people tire. |(The Nigerian government is over troubling its people.)}}
:* {{ux|dv|Di oga patapata for di company don dey '''wahala''' everybody make dem pay. |(NSC_2020, The overall boss of the company has been troubling everybody to pay.)}}
+
:* {{ux|dv|Di oga patapata for di company don dey '''wahala''' everybody make dem pay. |(The overall boss of the company has been troubling everybody to pay.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Latest revision as of 19:51, 5 June 2023

Naija

Etymology

From Hausa wahala

Pronunciation

  • ˈwàhálà

Play Play


Noun

  • Di situation wey dey dangerous.
  • Di wahala dey too much for dem.  — (The trouble is too much for them.)
  • Na so e dey cause wahala everyday.  — (That is how he was causing trouble everyday.)

Verb

  • Make person dey cause trouble give anoder person.
  • Nigeria government dey wahala im people tire.  — (The Nigerian government is over troubling its people.)
  • Di oga patapata for di company don dey wahala everybody make dem pay.  — (The overall boss of the company has been troubling everybody to pay.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: peril.