Difference between revisions of "wahala"
TellaSamson (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From Hausa ''wahala'' ===Pronunciation=== * ˈwàhálà <sm2>Pcm-ng-wahala.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-wahala.m.ogg</sm2> ===Frequency=== * Frequency...") |
(→Naija) |
||
(5 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 9: | Line 9: | ||
<sm2>Pcm-ng-wahala.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-wahala.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
+ | * Di situation wey dey dangerous. | ||
+ | :* {{ux|dv|Di '''wahala''' dey too much for dem. |(The trouble is too much for them.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv|Na so e dey cause '''wahala''' everyday. |(That is how he was causing trouble everyday.)}} | ||
− | + | ===Verb=== | |
− | |||
− | |||
− | === | ||
* Make person dey cause trouble give anoder person. | * Make person dey cause trouble give anoder person. | ||
− | + | :* {{ux|dv|Nigeria government dey '''wahala''' im people tire. |(The Nigerian government is over troubling its people.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|Di oga patapata for di company don dey '''wahala''' everybody make dem pay. |(The overall boss of the company has been troubling everybody to pay.)}} | |
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
Line 37: | Line 27: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''peril''. |
Latest revision as of 19:51, 5 June 2023
Naija
Etymology
From Hausa wahala
Pronunciation
- ˈwàhálà
Noun
- Di situation wey dey dangerous.
- Di wahala dey too much for dem. — (The trouble is too much for them.)
- Na so e dey cause wahala everyday. — (That is how he was causing trouble everyday.)
Verb
- Make person dey cause trouble give anoder person.
- Nigeria government dey wahala im people tire. — (The Nigerian government is over troubling its people.)
- Di oga patapata for di company don dey wahala everybody make dem pay. — (The overall boss of the company has been troubling everybody to pay.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: peril.