Difference between revisions of "wahala"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
===Definition=== | ===Definition=== | ||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * Di situation wey dey dangerous. | |
− | + | :* {{ux|dv|Di '''wahala''' dey too much for dem. |(NSC_Tella_2020, The trouble is too much for them.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|Na so e dey cause '''wahala''' everyday. |(NSC_Tella_2020, That is how he was causing trouble everyday.)}} | |
===Transitive Verb=== | ===Transitive Verb=== | ||
* Make person dey cause trouble give anoder person. | * Make person dey cause trouble give anoder person. | ||
− | + | :* {{ux|dv|Nigeria government dey '''wahala''' im people tire. |(NSC_Tella_2020, The Nigerian government is over troubling its people.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|Di oga patapata for di company don dey '''wahala''' everybody make dem pay. |(NSC_Tella_2020, The overall boss of the company has been troubling everybody to pay.)}} | |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
Line 29: | Line 28: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''peril''. |
Revision as of 12:46, 17 August 2021
Naija
Etymology
From Hausa wahala
Pronunciation
- ˈwàhálà
Definition
Noun
- Di situation wey dey dangerous.
- Di wahala dey too much for dem. — (NSC_Tella_2020, The trouble is too much for them.)
- Na so e dey cause wahala everyday. — (NSC_Tella_2020, That is how he was causing trouble everyday.)
Transitive Verb
- Make person dey cause trouble give anoder person.
- Nigeria government dey wahala im people tire. — (NSC_Tella_2020, The Nigerian government is over troubling its people.)
- Di oga patapata for di company don dey wahala everybody make dem pay. — (NSC_Tella_2020, The overall boss of the company has been troubling everybody to pay.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: peril.