Difference between revisions of "wahala"

Line 16: Line 16:
 
:* {{ux|dv|Na so e dey cause '''wahala''' everyday. |(NSC_Tella_2020, That is how he was causing trouble everyday.)}}
 
:* {{ux|dv|Na so e dey cause '''wahala''' everyday. |(NSC_Tella_2020, That is how he was causing trouble everyday.)}}
  
===Transitive Verb===
+
===Verb===
 
* Make person dey cause trouble give anoder person.
 
* Make person dey cause trouble give anoder person.
 
:* {{ux|dv|Nigeria government dey '''wahala''' im people tire. |(NSC_Tella_2020, The Nigerian government is over troubling its people.)}}
 
:* {{ux|dv|Nigeria government dey '''wahala''' im people tire. |(NSC_Tella_2020, The Nigerian government is over troubling its people.)}}

Revision as of 12:48, 17 August 2021

Naija

Etymology

From Hausa wahala

Pronunciation

  • ˈwàhálà

Play Play

Definition

Noun

  • Di situation wey dey dangerous.
  • Di wahala dey too much for dem.  — (NSC_Tella_2020, The trouble is too much for them.)
  • Na so e dey cause wahala everyday.  — (NSC_Tella_2020, That is how he was causing trouble everyday.)

Verb

  • Make person dey cause trouble give anoder person.
  • Nigeria government dey wahala im people tire.  — (NSC_Tella_2020, The Nigerian government is over troubling its people.)
  • Di oga patapata for di company don dey wahala everybody make dem pay.  — (NSC_Tella_2020, The overall boss of the company has been troubling everybody to pay.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: peril.