wahala

Revision as of 15:56, 8 December 2020 by TellaSamson (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From Hausa ''wahala'' ===Pronunciation=== * ˈwàhálà <sm2>Pcm-ng-wahala.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-wahala.m.ogg</sm2> ===Frequency=== * Frequency...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From Hausa wahala

Pronunciation

  • ˈwàhálà

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 300
  • Frequency rank in NSC treebank: 61
  • Frequency in raw corpus: 4049
  • Frequency rank in raw corpus: 93

Definition

Di situation wey dey dangerous.

Noun

  1. Di wahala dey too much for dem.  — (NSC_Tella_2020, The trouble is too much for them.)
  2. Na so e dey cause wahala everyday.  — (NSC_Tella_2020, That is how he was causing trouble everyday.)

Transitive Verb

  • Make person dey cause trouble give anoder person.
  1. Nigeria government dey wahala im people tire.  — (NSC_Tella_2020, The Nigerian government is over troubling its people.)
  2. Di oga patapata for di company don dey wahala everybody make dem pay.  — (NSC_Tella_2020, The overall boss of the company has been troubling everybody to pay.)

Serial Verb

  1. Na you dey wahala me pass.  — (NSC_Tella_2020, It is you that troubles me most.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: The situation that is dangerous, To cause trouble for another person.