wahala
Naija
Etymology
From Hausa wahala
Pronunciation
- ˈwàhálà
Definition
Noun
- Di situation wey dey dangerous.
- Di wahala dey too much for dem. — (NSC_Tella_2020, The trouble is too much for them.)
- Na so e dey cause wahala everyday. — (NSC_Tella_2020, That is how he was causing trouble everyday.)
Transitive Verb
- Make person dey cause trouble give anoder person.
- Nigeria government dey wahala im people tire. — (NSC_Tella_2020, The Nigerian government is over troubling its people.)
- Di oga patapata for di company don dey wahala everybody make dem pay. — (NSC_Tella_2020, The overall boss of the company has been troubling everybody to pay.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: peril.