Difference between revisions of "waist"

Line 14: Line 14:
 
:*{{ux|dv|Johny too dey like women wey get small '''waist'''. |(NSC_2020, Johny loves ladies with trim waist.)}}
 
:*{{ux|dv|Johny too dey like women wey get small '''waist'''. |(NSC_2020, Johny loves ladies with trim waist.)}}
  
===Translation===
+
====Synonym====
*waist
+
[[uku]]
 +
====Translation====
 +
English: ''waist''

Revision as of 02:47, 26 December 2022

Naija

Etymology

From: English waist

Pronunciation

  • wêst

Play Play

Noun

  • Di area wey dey person body from under breast to hip.
  • Di woman waist big like who don born five pikin.  — (NSC_2020, The Lady's waist looks like she has given birth to five kids already.)
  • Johny too dey like women wey get small waist.  — (NSC_2020, Johny loves ladies with trim waist.)

Synonym

uku

Translation

English: waist