Difference between revisions of "wake"

 
(11 intermediate revisions by 8 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* fuck 0.80 60, mess 0.73 47, pick 0.66 252, lock 0.60 203, set 0.59 549, stand 0.59 712, hang 0.58 109, climb 0.58 155, zip 0.57 5
 
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English wake
+
From: English ''wake''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* wêk
 
* wêk
<sm2>Pcm-ng-wake.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-wake.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-wake.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-wake.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 30
 
* Frequency rank in NSC treebank: 360
 
* Frequency in raw corpus: 228
 
* Frequency rank in raw corpus: 1207
 
 
 
The word is used more orally than in written texts.
 
 
 
 
 
===Noun===
 
wake: no definition -- Definition in Naija?
 
 
 
 
 
# - (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|For some area, if person die, dem dey do '''wake''' keeping, dey do sacrifice for the dead body, and dey do second burial. |(jw__8192, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|So today now, dis evening, we go even go im house go do '''wake''' keep so dat tomorrow morning, we go carry am go home for burial. |(ABJ_NOU_01_Death-Of-A-Brother_DG__32, So today, in the evening, we will go to his house for wake keep so that by tomorrow morning, we will take him home for burial.)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
* fuck 0.80 60, mess 0.73 47, pick 0.66 252, lock 0.60 203, set 0.59 549, stand 0.59 712, hang 0.58 109, climb 0.58 155, zip 0.57 5
 
 
 
====Antonyms====
 
* fuck 0.80 60, mess 0.73 47, pick 0.66 252, lock 0.60 203, set 0.59 549, stand 0.59 712, hang 0.58 109, climb 0.58 155, zip 0.57 5
 
 
 
====Translations====
 
* English: no definition
 
 
 
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
wake: wake up from sleep, regain consciousness. -- Definition in Naija?
+
# Make person get up from sleep.
 
+
#:* {{ux|dv| Dem use vex take play di match.|(They played the match a lot of intensity.)}}
 
+
#:* {{ux|dv|E no get how di sleep deep, or how di dream be eh, you go must '''wake''' up. |(NST_cleaned__39211, It doesn’t  matter how deep your sleep is, or what you were dreaming about, you must wake up.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
#:* {{ux|dv|Her own na to '''wake''' up, baff dey go school. |(NST_cleaned__21573, All she does is to wake up, take her bath and go to school.)}}
#: {{ux|dv|"naim I shout, "" common '''wake''' ""."|no translation}}
+
# Make person sense open or make person try pass as e dey do before.
# - (frequency:10)
+
#:* {{ux|dv|Di village people don '''wake''' up now. Deir eyes don open so tey garri cheap again. |(NST_cleaned__21573, The village people are now awake. Their eyes are open so much that garri is no longer cheap.)}}
#: {{ux|dv|Be '''wake''' you. |(KAD_07_Receptionists_DG__62, Be waking you.)}}
+
#:* {{ux|dv| Tell Janet make she '''wake''' up quick or express go pass am. |(Tell Janet to meet up quickly or she’ll  miss the opportunity.)}}
#: {{ux|dv|e no get how di sleep deep, or how di dream be eh, you go must '''wake''' up. |(NST_cleaned__39211, __no translation__)}}
+
# When person body ready for nack
# compound:prt-mark (frequency:7)
+
#:* {{ux|dv|If you touch me like dat again, you go '''wake''' up my down below o. |(I will be aroused if you touch me like that again.)}}
#: {{ux|dv|Her own na to '''wake''' up, baff dey go school. |(NST_cleaned__21573, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| Men dey like nack woman for morning because na dat time deir body go don '''wake''' well. |(Men like to have sex  early in the morning because that’s when they are very aroused.)}}
#: {{ux|dv|If you no know im, you need to '''wake''' up o ehn? |(WAZP_08_Your-Heart-Dey-Heavy_M__5, If you don't know him, you need to wake up, ehn ?)}}
+
# Make person wey die come back, dey alive.
# mark-obj (frequency:6)
+
#:* {{ux|dv|Our friend don go sleep, but I want travel go there, go '''wake''' am.​— JOHN 11:11. |(jw__49800, Our friend is dead but I want to go and bring him back to life.)}}
#: {{ux|dv|Many parents need to know say oda ways dey wey to '''wake''' dia pikin up wey no go give dem headache or make dem cry. |(bbc__65485, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|Dem rush di mama go hospital for treatment and right now doctors dey battle to '''wake''' her because she dey unconscious. |(bbc__82439, They took mother to the hospital for treatment and right now the doctors are trying to resuscitate her because she is unconscious.)}}
#: {{ux|dv|Dem rush di mama go hospital for treatment and right now doctors dey battle to '''wake''' her because she dey unconscious. |(bbc__82439, __no translation__)}}
+
====Related forms====
# compound:prt-obj (frequency:5)
+
* [[wake up]]
#: {{ux|dv|Even if you dey sleep - dem go use cain take '''wake''' you up. |(bbc__3592, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Den in di night around eight, I go chop, sleep, '''wake''' up di next day, |(NST_cleaned__17758, __no translation__)}}
 
# mark-obj-obl:mod (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|How to '''wake''' your pikin for morning |(bbc__56649, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|How to '''wake''' your pikin for morning How pickin cry dey affect mama |(bbc__56650, __no translation__)}}
 
# obj (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|“Our friend don go sleep, but I want travel go there, go '''wake''' am.”​— JOHN 11:11 . |(jw__49800, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|I see plenty pipo dey run go where di grave dey and dem dey hala say dey wan '''wake''' Belay. |(bbc__4020, __no translation__)}}
 
# compound:prt (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Sey you sleep, '''wake''' up, you bath. |(LAG_12_Insurance_MG__9, You sleep, you wake up, you take your bath.)}}
 
#: {{ux|dv|Derefore, make all dose wey di thing concern '''wake''' up do something quick quick. |(deuber__756, __no translation__)}}
 
# mark-nsubj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|When I '''wake''', I see myself for one room wey cold well well; |(jw__44018, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|I hapi well-well on top say I don dey dream about am for long, my name na di first tin she tok wen she '''wake'''. |(bbc__5141, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* fuck 0.80 60, mess 0.73 47, pick 0.66 252, lock 0.60 203, set 0.59 549, stand 0.59 712, hang 0.58 109, climb 0.58 155, zip 0.57 5
+
* [[open eye]]
 
 
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* fuck 0.80 60, mess 0.73 47, pick 0.66 252, lock 0.60 203, set 0.59 549, stand 0.59 712, hang 0.58 109, climb 0.58 155, zip 0.57 5
+
* [[sleep]]
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: wake up from sleep, regain consciousness.
+
* English: ''wake up from sleep'', ''regain consciousness''.

Latest revision as of 19:18, 9 March 2024

Naija

Etymology

From: English wake

Pronunciation

  • wêk

Play Play

Verb

  1. Make person get up from sleep.
    • Dem use vex take play di match.  — (They played the match a lot of intensity.)
    • E no get how di sleep deep, or how di dream be eh, you go must wake up.  — (NST_cleaned__39211, It doesn’t matter how deep your sleep is, or what you were dreaming about, you must wake up.)
    • Her own na to wake up, baff dey go school.  — (NST_cleaned__21573, All she does is to wake up, take her bath and go to school.)
  2. Make person sense open or make person try pass as e dey do before.
    • Di village people don wake up now. Deir eyes don open so tey garri cheap again.  — (NST_cleaned__21573, The village people are now awake. Their eyes are open so much that garri is no longer cheap.)
    • Tell Janet make she wake up quick or express go pass am.  — (Tell Janet to meet up quickly or she’ll miss the opportunity.)
  3. When person body ready for nack
    • If you touch me like dat again, you go wake up my down below o.  — (I will be aroused if you touch me like that again.)
    • Men dey like nack woman for morning because na dat time deir body go don wake well.  — (Men like to have sex early in the morning because that’s when they are very aroused.)
  4. Make person wey die come back, dey alive.
    • Our friend don go sleep, but I want travel go there, go wake am.​— JOHN 11:11.  — (jw__49800, Our friend is dead but I want to go and bring him back to life.)
    • Dem rush di mama go hospital for treatment and right now doctors dey battle to wake her because she dey unconscious.  — (bbc__82439, They took mother to the hospital for treatment and right now the doctors are trying to resuscitate her because she is unconscious.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: wake up from sleep, regain consciousness.