Difference between revisions of "wake"
(→Naija) |
(→Verb) |
||
(5 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 7: | Line 7: | ||
* wêk | * wêk | ||
<sm2>pcm-ng-wake.f.ogg</sm2> | <sm2>pcm-ng-wake.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-wake.m.ogg</sm2> |
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | # Make person | + | # Make person get up from sleep. |
− | #:* {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv| Dem use vex take play di match.|(They played the match a lot of intensity.)}} |
− | #:* {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv|E no get how di sleep deep, or how di dream be eh, you go must '''wake''' up. |(NST_cleaned__39211, It doesn’t matter how deep your sleep is, or what you were dreaming about, you must wake up.)}} |
− | #:* {{ux|dv|Her own na to '''wake''' up, baff dey go school. |(NST_cleaned__21573 | + | #:* {{ux|dv|Her own na to '''wake''' up, baff dey go school. |(NST_cleaned__21573, All she does is to wake up, take her bath and go to school.)}} |
− | # Make person sense open | + | # Make person sense open or make person try pass as e dey do before. |
− | #:* {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv|Di village people don '''wake''' up now. Deir eyes don open so tey garri cheap again. |(NST_cleaned__21573, The village people are now awake. Their eyes are open so much that garri is no longer cheap.)}} |
− | #:* {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv| Tell Janet make she '''wake''' up quick or express go pass am. |(Tell Janet to meet up quickly or she’ll miss the opportunity.)}} |
− | # When person body ready for | + | # When person body ready for nack |
− | #:* {{ux|dv|If you touch me like dat again, you go '''wake''' up my down below o. |( | + | #:* {{ux|dv|If you touch me like dat again, you go '''wake''' up my down below o. |(I will be aroused if you touch me like that again.)}} |
− | #:* {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv| Men dey like nack woman for morning because na dat time deir body go don '''wake''' well. |(Men like to have sex early in the morning because that’s when they are very aroused.)}} |
− | # Make person | + | # Make person wey die come back, dey alive. |
− | #:* {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv|Our friend don go sleep, but I want travel go there, go '''wake''' am.— JOHN 11:11. |(jw__49800, Our friend is dead but I want to go and bring him back to life.)}} |
− | #:* {{ux|dv|Dem rush di mama go hospital for treatment and right now doctors dey battle to '''wake''' her because she dey unconscious. |(bbc__82439 | + | #:* {{ux|dv|Dem rush di mama go hospital for treatment and right now doctors dey battle to '''wake''' her because she dey unconscious. |(bbc__82439, They took mother to the hospital for treatment and right now the doctors are trying to resuscitate her because she is unconscious.)}} |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
* [[wake up]] | * [[wake up]] |
Latest revision as of 19:18, 9 March 2024
Naija
Etymology
From: English wake
Pronunciation
- wêk
Verb
- Make person get up from sleep.
- Dem use vex take play di match. — (They played the match a lot of intensity.)
- E no get how di sleep deep, or how di dream be eh, you go must wake up. — (NST_cleaned__39211, It doesn’t matter how deep your sleep is, or what you were dreaming about, you must wake up.)
- Her own na to wake up, baff dey go school. — (NST_cleaned__21573, All she does is to wake up, take her bath and go to school.)
- Make person sense open or make person try pass as e dey do before.
- Di village people don wake up now. Deir eyes don open so tey garri cheap again. — (NST_cleaned__21573, The village people are now awake. Their eyes are open so much that garri is no longer cheap.)
- Tell Janet make she wake up quick or express go pass am. — (Tell Janet to meet up quickly or she’ll miss the opportunity.)
- When person body ready for nack
- If you touch me like dat again, you go wake up my down below o. — (I will be aroused if you touch me like that again.)
- Men dey like nack woman for morning because na dat time deir body go don wake well. — (Men like to have sex early in the morning because that’s when they are very aroused.)
- Make person wey die come back, dey alive.
- Our friend don go sleep, but I want travel go there, go wake am.— JOHN 11:11. — (jw__49800, Our friend is dead but I want to go and bring him back to life.)
- Dem rush di mama go hospital for treatment and right now doctors dey battle to wake her because she dey unconscious. — (bbc__82439, They took mother to the hospital for treatment and right now the doctors are trying to resuscitate her because she is unconscious.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: wake up from sleep, regain consciousness.