Difference between revisions of "want"

Line 2: Line 2:
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
 
* [[wan]]
 
* [[wan]]
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English want
+
From: English want
 
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* wɔnt
+
* wɔ̑nt
 
<sm2>Pcm-ng-want.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-want.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-want.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-want.m.ogg</sm2>  
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 119
 
* Frequency rank in NSC treebank: 119
 
* Frequency in raw corpus: 4767
 
* Frequency rank in raw corpus: 83
 
 
The word is used more in written texts than orally.
 
  
  
 
===Verb===
 
===Verb===
want: no definition -- Definition in Naija?
+
* Make person dey do wetin im mind tell am sey make e do.
 +
#:* {{ux|dv| People no go read, people no '''want''' read. |(JOS_06_Ear-Piercing_DG__13, People will not read; people don't want to read.)}}
  
 +
#: {{ux|dv|De no wan '''want''' work, people no wan go school. |(JOS_05_Buhari-Government_M__39, They don't want to work; people don't want to go to school.)}}
 +
* Make person dey do wetin im mind dey tell am.
 +
#: {{ux|dv| Im no tell us since sey na student im '''want'''. |(IBA_11_Student-Wahala_DG__11, He didn't tell us earlier that he want a student.)}}
  
# nsubj (frequency:454)
 
#: {{ux|dv|I '''want'''... |(IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__5, I want...)}}
 
 
#: {{ux|dv|Wetin God '''want''' |(jw__40757, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Wetin God '''want''' |(jw__40757, __no translation__)}}
# nsubj-obj (frequency:99)
 
 
#: {{ux|dv|Police '''want''' ansa |(bbc__82775, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Police '''want''' ansa |(bbc__82775, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|You '''want''' all di filla? |(bbc__101884, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|You '''want''' all di filla? |(bbc__101884, __no translation__)}}
# - (frequency:29)
+
 
#: {{ux|dv|People no go read, people no '''want''' read. |(JOS_06_Ear-Piercing_DG__13, People will not read; people don't want to read.)}}
+
 
#: {{ux|dv|Im no tell us since sey na student im '''want'''. |(IBA_11_Student-Wahala_DG__11, He didn't tell us earlier that he want a student.)}}
+
 
# mark-obj (frequency:29)
+
 
#: {{ux|dv|If you know sey you '''want''' drink,… |(IBA_13_Road-Safety_M__90, If you know you want to drink...)}}
+
 
#: {{ux|dv|Maria dey among people wey '''want''' baptize. |(jw__22544, __no translation__)}}
+
 
# obj (frequency:20)
+
 
#: {{ux|dv|No be only Catalonia '''want''' independence; |(bbc__74950, __no translation__)}}
+
 
#: {{ux|dv|De no wan '''want''' work, people no wan go school. |(JOS_05_Buhari-Government_M__39, They don't want to work; people don't want to go to school.)}}
+
 
# ccomp (frequency:16)
 
#: {{ux|dv|'''want''' make I dey do? |(jw__48850, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''Want''' make you dey help dem dey grow. |(jw__38820, __no translation__)}}
 
# mark (frequency:11)
 
#: {{ux|dv|Jesus touch am, come talk sey: ‘I '''want'''! |(jw__38201, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|I don tell you sey anytime wey you '''want'''… |(ENU_20_Relationship-With-Women_DG__26, I have told you that anytime you want ...)}}
 
# cc-ccomp (frequency:10)
 
#: {{ux|dv|E sey: “We '''want''' make una know the truth about people wey dey sleep for death . |(jw__4589, __no translation__)}}
 
 
#: {{ux|dv|insult you, talk everything wey you do, and '''want''' make you gree sey na your fault |(jw__48744, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|insult you, talk everything wey you do, and '''want''' make you gree sey na your fault |(jw__48744, __no translation__)}}
# dep-nsubj (frequency:9)
+
 
 
#: {{ux|dv|E do wetin God '''want''' even though sey e go die. |(jw__4453, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|E do wetin God '''want''' even though sey e go die. |(jw__4453, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|Hm dem dey pay me well, but I '''want''' to, I need job, I need… |(NST_cleaned__1734, __no translation__)}}
+
 
# aux (frequency:4)
+
 
#: {{ux|dv|Who dey '''want''', who '''want''' go dig mud, |(NST_cleaned__1676, __no translation__)}}
+
 
 
#: {{ux|dv|Meanwhile, di fear of sey Nigerians no go patronise you, sey, na di Obodo Oyinbo pattern dey '''want''' patronise. |(WAZL_10_Oga-Madam_DG__89, Meanwhile, the fear of the fact that Nigerians will not patronise you. That it is the foreign things they want to patronise.)}}
 
#: {{ux|dv|Meanwhile, di fear of sey Nigerians no go patronise you, sey, na di Obodo Oyinbo pattern dey '''want''' patronise. |(WAZL_10_Oga-Madam_DG__89, Meanwhile, the fear of the fact that Nigerians will not patronise you. That it is the foreign things they want to patronise.)}}
# advmod (frequency:4)
+
 
#: {{ux|dv|Just '''want'''. |(JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__74, They just want...)}}
 
 
#: {{ux|dv|Na im I dey tell you sey na wetin I '''want''' now. |(ENU_12_Social-Life_DG__155, That's what I'm telling you, that's what I want.)}}
 
#: {{ux|dv|Na im I dey tell you sey na wetin I '''want''' now. |(ENU_12_Social-Life_DG__155, That's what I'm telling you, that's what I want.)}}
# obl:arg (frequency:4)
+
 
 
#: {{ux|dv|So I, wetin I '''want''' for you is advice. |(ONI_14_Girlfriends_DG__83, So I... what I want from you is advice.)}}
 
#: {{ux|dv|So I, wetin I '''want''' for you is advice. |(ONI_14_Girlfriends_DG__83, So I... what I want from you is advice.)}}
 
#: {{ux|dv|Na so we go do sotay we go achieve wetin we '''want''' for life? |(KAD_23_Christians-In-Kaduna_DG__70, Is that how we'll do till we achieve what we want to achieve in life ?)}}
 
#: {{ux|dv|Na so we go do sotay we go achieve wetin we '''want''' for life? |(KAD_23_Christians-In-Kaduna_DG__70, Is that how we'll do till we achieve what we want to achieve in life ?)}}
# aux-obj (frequency:3)
+
 
 
#: {{ux|dv|Con dey '''want''' embarrass, con dey '''want''' embarass us. |(NST_cleaned__18576, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Con dey '''want''' embarrass, con dey '''want''' embarass us. |(NST_cleaned__18576, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|Even as lawyers say no answer mean say deh fit hold dia meeting deh bin '''want''' authorisation weh goment write'am. |(bbc__47437, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|wetin anoder person wey State Government see sey e dey important dey feel and '''want''', as e concern di matter wey e wan decide. |(hildrights__1161, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|or another state government wey get interest or '''want''' or wey suppose carry pikin come mek dem look after am / care for am, any of di party wey no see eye to eye on top di matter disagreement fit report di matter give Minister to help settle the matter. |(hildrights__1514, __no translation__)}}
 
# dep (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Eh even we never really reach what we really '''want''' to reach, but ehm di work dey rewarding. |(WAZA_12_Lady-G_M__72, Eh, even we have never really reached what we really wanted to reach, but ehm, the work is rewarding.)}}
 
#: {{ux|dv|You understand we no wan anyting wey go catch us by surprise right now, we no '''want''' at all. |(WAZK_09_Fuel-Price-Increase_M__70, You understand, we don't want anything that we catch us by surprise right now; we don't want, at all.)}}
 
# conj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|No be until you open everytin before people go know sey see wetin you '''want''', see wetin you '''want''' become. |(JOS_08_Girls-Wey-No-Sabi-Cook_M__82, It's not until you open everything before people will know that look at waht you want...look at what you want to become.)}}
 
#: {{ux|dv|After Jesus teach one woman about the correct way to serve God, e come tell im disciple dem sey: ‘My food na to do wetin the Person wey send me '''want''' and to finish im work.’  Jesus happy because e do wetin show sey e love God and people. |(jw__44260, __no translation__)}}
 
# aux-mark (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|As de no enta court strike pass for Bamenda, Barrister Mbah say de strike pass as deh '''want'''. |(bbc__16702, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Vanessa e massa join e woman say even if e di hard some taim, disability no bi end of de world and notin di stop dem for anytin weh deh '''want'''. |(bbc__97545, __no translation__)}}
 
  
====Derived forms====
+
 
 +
 
 +
 
 +
 
 +
#: {{ux|dv| You understand we no wan anyting wey go catch us by surprise right now, we no '''want''' at all. |(WAZK_09_Fuel-Price-Increase_M__70, You understand, we don't want anything that we catch us by surprise right now; we don't want, at all.)}}
 +
 
 +
 
 +
 
 +
 
  
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* wan 0.74 6206, mistake 0.60 514, fit 0.58 19431, allow 0.57 1182, try 0.57 3008, gree 0.57 1776, suppose 0.54 3425, let 0.54 839, sense 0.54 1009
+
 
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* wan 0.74 6206, mistake 0.60 514, fit 0.58 19431, allow 0.57 1182, try 0.57 3008, gree 0.57 1776, suppose 0.54 3425, let 0.54 839, sense 0.54 1009
+
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: no definition
 
* English: no definition

Revision as of 17:52, 28 August 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English want

Pronunciation

  • wɔ̑nt

Play Play


Verb

  • Make person dey do wetin im mind tell am sey make e do.
    • People no go read, people no want read.  — (JOS_06_Ear-Piercing_DG__13, People will not read; people don't want to read.)
  1. De no wan want work, people no wan go school.  — (JOS_05_Buhari-Government_M__39, They don't want to work; people don't want to go to school.)
  • Make person dey do wetin im mind dey tell am.
  1. Im no tell us since sey na student im want.  — (IBA_11_Student-Wahala_DG__11, He didn't tell us earlier that he want a student.)
  1. Wetin God want  — (jw__40757, __no translation__)
    Police want ansa  — (bbc__82775, __no translation__)
    You want all di filla?  — (bbc__101884, __no translation__)





  1. insult you, talk everything wey you do, and want make you gree sey na your fault  — (jw__48744, __no translation__)
  1. E do wetin God want even though sey e go die.  — (jw__4453, __no translation__)


  1. Meanwhile, di fear of sey Nigerians no go patronise you, sey, na di Obodo Oyinbo pattern dey want patronise.  — (WAZL_10_Oga-Madam_DG__89, Meanwhile, the fear of the fact that Nigerians will not patronise you. That it is the foreign things they want to patronise.)
  1. Na im I dey tell you sey na wetin I want now.  — (ENU_12_Social-Life_DG__155, That's what I'm telling you, that's what I want.)
  1. So I, wetin I want for you is advice.  — (ONI_14_Girlfriends_DG__83, So I... what I want from you is advice.)
    Na so we go do sotay we go achieve wetin we want for life?  — (KAD_23_Christians-In-Kaduna_DG__70, Is that how we'll do till we achieve what we want to achieve in life ?)
  1. Con dey want embarrass, con dey want embarass us.  — (NST_cleaned__18576, __no translation__)



  1. You understand we no wan anyting wey go catch us by surprise right now, we no want at all.  — (WAZK_09_Fuel-Price-Increase_M__70, You understand, we don't want anything that we catch us by surprise right now; we don't want, at all.)




Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: no definition