Difference between revisions of "wash eye"

m (EmekaFelixO moved page wash eyes to wash eye)
(No difference)

Revision as of 13:04, 17 August 2021

Naija

Etymology

From: English wash and eyes

Pronunciation

  • wɔ̂ʃáìs

Play Play

Verb phrase

  • Make person use charm see tings wey dey happen or wey go happen.
  • Di girl grandmother na heavy witch wey wash eye well.  — (Egbokhare_2020, The girl's grandmum is into witchcraft with serious spiritual powers.)
  • As di town be now, one gats wash eye o.  — (NSC_Legbeti_2021, One needs spiritual powers against the dangers all around.)

Related form

Translations

  • English: to fortify with charms and see spiritual tings.