Difference between revisions of "water"

Line 10: Line 10:
  
 
===Definition===
 
===Definition===
*:That thing wey dem dey use wash, drink or mix someting
+
*:
 
 
 
===Noun===
 
===Noun===
 
+
* Wetin dey liquid wey no get smell, taste or color wey dey come from river, sea, rain, wey every living ting dey drink and use do plenty many many thing. ting wey dem dey use wash, drink or mix someting with
:*{{ux|dv|We dey suffer for '''water'''. |(IBA_20_Bose-Alade_MG__59, The lack of water is a problem for us.)}}
+
:* {{ux|dv|We dey suffer for '''water'''. |(IBA_20_Bose-Alade_MG__59, The lack of water is a problem for us.)}}
:*{{ux|dv|E just be like ororo and '''water''', oil and '''water'''. |(IBA_13_Road-Safety_M__101, It is just like oil and water, oil and water.)}}
+
:* {{ux|dv|E just be like ororo and '''water''', oil and '''water'''. |(IBA_13_Road-Safety_M__101, It is just like oil and water, oil and water.)}}
:*{{ux|dv|No, we no dey drink Sapele '''water''' for here. |(LAG_26_Selling-Drinks_DG__114, No o ! We don't drink local gin here.)}}
+
:* {{ux|dv|No, we no dey drink Sapele '''water''' for here. |(LAG_26_Selling-Drinks_DG__114, No o ! We don't drink local gin here.)}}
  
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====
[[holy water]], [[river water]], [[ drinking water]], [[pure water]], [[eba water]], [[sapele water]].
+
* [[holy water]], [[river water]], [[ drinking water]], [[pure water]], [[eba water]], [[sapele water]].
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''' water'''
 
* English: ''' water'''
  
 
===Verb===
 
===Verb===
Make person wet wetin dry  
+
* Make person wet wetin dry.
#:*{{ux|dv|'''water''' the ground before you begin to sweep. |(IBA_20_Bose-Alade_MG__59, Wet the ground before sweeping.)}}
+
:* {{ux|dv|'''water''' the ground before you begin to sweep. |(IBA_20_Bose-Alade_MG__59, Wet the ground before sweeping.)}}
#:*{{ux|dv| Dey '''water''' first, before dem fit clear di ground to fit plant. |(NSC_ Agnes_2020. They water before clearing and planting.)}}
+
:* {{ux|dv| Dey '''water''' first, before dem fit clear di ground to fit plant. |(NSC_ Agnes_2020, They water before clearing and planting.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: '''water'''
 
* English: '''water'''

Revision as of 12:22, 27 July 2021

Naija

Etymology

From: English water

Pronunciation

  • wɔ́tà

Play Play

Definition

Noun

  • Wetin dey liquid wey no get smell, taste or color wey dey come from river, sea, rain, wey every living ting dey drink and use do plenty many many thing. ting wey dem dey use wash, drink or mix someting with
  • We dey suffer for water.  — (IBA_20_Bose-Alade_MG__59, The lack of water is a problem for us.)
  • E just be like ororo and water, oil and water.  — (IBA_13_Road-Safety_M__101, It is just like oil and water, oil and water.)
  • No, we no dey drink Sapele water for here.  — (LAG_26_Selling-Drinks_DG__114, No o ! We don't drink local gin here.)


Related forms

Translations

  • English: water

Verb

  • Make person wet wetin dry.
  • water the ground before you begin to sweep.  — (IBA_20_Bose-Alade_MG__59, Wet the ground before sweeping.)
  • Dey water first, before dem fit clear di ground to fit plant.  — (NSC_ Agnes_2020, They water before clearing and planting.)

Translations

  • English: water