Difference between revisions of "water"
(→Noun) |
|||
Line 11: | Line 11: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * Wetin dey liquid wey no get smell, taste or color wey dey come from river, sea, rain, wey every living ting dey drink and use do plenty many many thing. | + | * Wetin dey liquid wey no get smell, taste or color wey dey come from river, sea, rain, wey every living ting dey drink and use do plenty many many thing. |
:* {{ux|dv|We dey suffer for '''water'''. |(IBA_20_Bose-Alade_MG__59, The lack of water is a problem for us.)}} | :* {{ux|dv|We dey suffer for '''water'''. |(IBA_20_Bose-Alade_MG__59, The lack of water is a problem for us.)}} | ||
:* {{ux|dv|E just be like ororo and '''water''', oil and '''water'''. |(IBA_13_Road-Safety_M__101, It is just like oil and water, oil and water.)}} | :* {{ux|dv|E just be like ororo and '''water''', oil and '''water'''. |(IBA_13_Road-Safety_M__101, It is just like oil and water, oil and water.)}} |
Revision as of 12:35, 27 July 2021
Naija
Etymology
From English: water
Pronunciation
- wɔ́tà
Noun
- Wetin dey liquid wey no get smell, taste or color wey dey come from river, sea, rain, wey every living ting dey drink and use do plenty many many thing.
- We dey suffer for water. — (IBA_20_Bose-Alade_MG__59, The lack of water is a problem for us.)
- E just be like ororo and water, oil and water. — (IBA_13_Road-Safety_M__101, It is just like oil and water, oil and water.)
Related forms
Translations
- English: water
Verb
- Make person wet wetin dry.
- water the ground before you begin to sweep. — (IBA_20_Bose-Alade_MG__59, Wet the ground before sweeping.)
- Dey water first, before dem fit clear di ground to fit plant. — (NSC_ Agnes_2020, They water before clearing and planting.)
Translations
- English: water