Difference between revisions of "water"

 
(9 intermediate revisions by 4 users not shown)
Line 2: Line 2:
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: English '''water'''
+
From English: ''water''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* wɔ́tà
+
* wɔ̀tá
 
<sm2>Pcm-ng-water.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-water.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-water.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-water.m.ogg</sm2>
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 83
 
* Frequency rank in NSC treebank: 166
 
* Frequency in raw corpus: 1264
 
* Frequency rank in raw corpus: 295
 
 
 
===Definition===
 
:That thing wey dem dey use wash, drink or mix someting
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
 
+
* Liquid wey no get smell, taste or color wey dey come from river, sea, rain, wey every living ting dey drink and use do plenty many many tings.
:*{{ux|dv|We dey suffer for '''water'''. |(IBA_20_Bose-Alade_MG__59, The lack of water is a problem for us.)}}
+
:* {{ux|dv| If you go chop you go need''' water'''.|(If you’ll eat, you’ll need water.)}}
:*{{ux|dv|E just be like ororo and '''water''', oil and '''water'''. |(IBA_13_Road-Safety_M__101, It is just like oil and water, oil and water.)}}
+
:* {{ux|dv| '''Water''' no dey for dis side. Na  people wey get borehole we dey beg make dem give us water.|(There is no water here. We beg people who have boreholes to give us water.)}}
:*{{ux|dv|No, we no dey drink Sapele '''water''' for here. |(LAG_26_Selling-Drinks_DG__114, No o ! We don't drink local gin here.)}}
 
 
 
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====
[[holy water]], [[river water]], [[ drinking water]], [[pure water]], [[eba water]], [[Sapele water]].
+
* [[holy water]], [[river water]], [[ drinking water]], [[pure water]], [[eba water]], [[sapele water]].
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''' water'''
 
* English: ''' water'''
 
===Verb===
 
Make person wet wetin dry
 
#:*{{ux|dv|'''water''' the ground before you begin to sweep. |(IBA_20_Bose-Alade_MG__59, Wet the ground before sweeping.)}}
 
#:*{{ux|dv| Dey '''water''' first, before dem fit clear di ground to fit plant. |(NSC_ Agnes_2020. They water before clearing and planting.)}}
 
====Translations====
 
* English: '''water'''
 

Latest revision as of 04:14, 26 December 2022

Naija

Etymology

From English: water

Pronunciation

  • wɔ̀tá

Play Play

Noun

  • Liquid wey no get smell, taste or color wey dey come from river, sea, rain, wey every living ting dey drink and use do plenty many many tings.
  • If you go chop you go need water.  — (If you’ll eat, you’ll need water.)
  • Water no dey for dis side. Na people wey get borehole we dey beg make dem give us water.  — (There is no water here. We beg people who have boreholes to give us water.)

Related forms

Translations

  • English: water