Difference between revisions of "water"

Line 8: Line 8:
 
<sm2>Pcm-ng-water.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-water.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-water.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-water.m.ogg</sm2>
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 83
 
* Frequency rank in NSC treebank: 166
 
* Frequency in raw corpus: 1264
 
* Frequency rank in raw corpus: 295
 
 
  
 
===Definition===
 
===Definition===
:That thing wey dem dey use wash, drink or mix someting
+
*:That thing wey dem dey use wash, drink or mix someting
  
 
===Noun===
 
===Noun===

Revision as of 11:25, 5 July 2021

Naija

Etymology

From: English water

Pronunciation

  • wɔ́tà

Play Play

Definition

  • That thing wey dem dey use wash, drink or mix someting

Noun

  • We dey suffer for water.  — (IBA_20_Bose-Alade_MG__59, The lack of water is a problem for us.)
  • E just be like ororo and water, oil and water.  — (IBA_13_Road-Safety_M__101, It is just like oil and water, oil and water.)
  • No, we no dey drink Sapele water for here.  — (LAG_26_Selling-Drinks_DG__114, No o ! We don't drink local gin here.)


Related forms

holy water, river water, drinking water, pure water, eba water, Sapele water.

Translations

  • English: water

Verb

Make person wet wetin dry

    • water the ground before you begin to sweep.  — (IBA_20_Bose-Alade_MG__59, Wet the ground before sweeping.)
    • Dey water first, before dem fit clear di ground to fit plant.  — (NSC_ Agnes_2020. They water before clearing and planting.)

Translations

  • English: water