water

Naija

Etymology

From English: water

Pronunciation

  • wɔ́tà

Play Play


Noun

  • Wetin dey liquid wey no get smell, taste or color wey dey come from river, sea, rain, wey every living ting dey drink and use do plenty many many thing. ting wey dem dey use wash, drink or mix someting with
  • We dey suffer for water.  — (IBA_20_Bose-Alade_MG__59, The lack of water is a problem for us.)
  • E just be like ororo and water, oil and water.  — (IBA_13_Road-Safety_M__101, It is just like oil and water, oil and water.)


Related forms

Translations

  • English: water

Verb

  • Make person wet wetin dry.
  • water the ground before you begin to sweep.  — (IBA_20_Bose-Alade_MG__59, Wet the ground before sweeping.)
  • Dey water first, before dem fit clear di ground to fit plant.  — (NSC_ Agnes_2020, They water before clearing and planting.)

Translations

  • English: water