water

Naija

Etymology

From English: water

Pronunciation

  • wɔ́tà

Play Play


Noun

  • Wetin dey liquid wey no get smell, taste or color wey dey come from river, sea, rain, wey every living ting dey drink and use do plenty many many thing.
  • We dey suffer for water.  — (IBA_20_Bose-Alade_MG__59, The lack of water is a problem for us.)
  • E just be like ororo and water, oil and water.  — (IBA_13_Road-Safety_M__101, It is just like oil and water, oil and water.)


Related forms

Translations

  • English: water

Verb

  • Make person wet wetin dry.
  • water the ground before you begin to sweep.  — (IBA_20_Bose-Alade_MG__59, Wet the ground before sweeping.)
  • Dey water first, before dem fit clear di ground to fit plant.  — (NSC_ Agnes_2020, They water before clearing and planting.)

Translations

  • English: water