water
Naija
Etymology
From English: water
Pronunciation
- wɔ́tà
Noun
- Liquid wey no get smell, taste or color wey dey come from river, sea, rain, wey every living ting dey drink and use do plenty many many tings.
- We dey suffer for water. — (IBA_20_Bose-Alade_MG__59, The lack of water is a problem for us.)
- E just be like ororo and water, oil and water. — (IBA_13_Road-Safety_M__101, It is just like oil and water, oil and water.)
Related forms
Translations
- English: water
Verb
- Make person wet wetin dry.
- water the ground before you begin to sweep. — (IBA_20_Bose-Alade_MG__59, Wet the ground before sweeping.)
- Dey water first, before dem fit clear di ground to fit plant. — (NSC_ Agnes_2020, They water before clearing and planting.)
Translations
- English: water