water

Revision as of 16:42, 12 October 2020 by 154.66.46.239 (talk)

Naija

Etymology

From: English water

Pronunciation

  • wɔ́tèr

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 83
  • Frequency rank in NSC treebank: 166
  • Frequency in raw corpus: 1264
  • Frequency rank in raw corpus: 295

Noun

  1. Sey that thing wey
    • We dey suffer for water.  — (IBA_20_Bose-Alade_MG__59, The lack of water is a problem for us.)
    • No water, no light.  — (NST_cleaned__7783, There is no water and light.)
    • E just be like ororo, and water, oil, and water.  — (IBA_13_Road-Safety_M__101, It is just like oil and water, oil and water.)
    • When e come out from the water,  — (jw__44604, __no translation__)
    • AFP Di plane fly very low to di water  — (bbc__9877, __no translation__)
    No we no dey drink Sapele water for here.  — (LAG_26_Selling-Drinks_DG__114, No o ! We don't drink local gin here.)
    Water for sea de go up and down, e no de quiet.  — (jw__9399, __no translation__)
    Ajegunle na one of di big slums for Lagos - di two of dem get plenty things in common like poverty and bad water.  — (bbc__13503, Ajegunle is one of the big slums in lagos. The two them have poverty and bad water in common)
    For some village na dis kain stream dem dey drink from Nigeria suppose chook eye for water mata like national priority  — (bbc__52364, __no translation__)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: water'

Verb

  1. Make person wet wetin dry
    • 'water' the ground before you begin to sweep.  — (IBA_20_Bose-Alade_MG__59, Wet the ground before sweeping.)
    • They water, .  — (NST_cleaned__7783, There is no water and light.)

Synonyms

Translations

  • English: water'