water

Revision as of 16:38, 14 October 2020 by 154.66.42.30 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English water

Pronunciation

  • wɔ́tèr

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 83
  • Frequency rank in NSC treebank: 166
  • Frequency in raw corpus: 1264
  • Frequency rank in raw corpus: 295

Noun

  1. Sey that thing wey
    • We dey suffer for water.  — (IBA_20_Bose-Alade_MG__59, The lack of water is a problem for us.)
    • No water, no light.  — (NST_cleaned__7783, There is no water and light.)
    • E just be like ororo, and water, oil, and water.  — (IBA_13_Road-Safety_M__101, It is just like oil and water, oil and water.)
    • When e come out from the water,  — (jw__44604, __no translation__)
    • AFP Di plane fly very low to di water  — (bbc__9877, __no translation__)
    • No we no dey drink Sapele water for here.  — (LAG_26_Selling-Drinks_DG__114, No o ! We don't drink local gin here.)
    • Water for sea de go up and down, e no de quiet.  — (jw__9399, __no translation__)
    • Ajegunle na one of di big slums for Lagos - di two of dem get plenty things in common like poverty and bad water.  — (bbc__13503, Ajegunle is one of the big slums in lagos. The two them have poverty and bad water in common)
    • For some village na dis kain stream dem dey drink from Nigeria suppose chook eye for water mata like national priority  — (bbc__52364, __no translation__)

Related forms

Translations

  • English: water'

Verb

  1. Make person wet wetin dry
    • 'water' the ground before you begin to sweep.  — (IBA_20_Bose-Alade_MG__59, Wet the ground before sweeping.)
    • They water, .  — (NST_cleaned__7783, There is no water and light.)

Synonyms

Translations

  • English: water'