water

Revision as of 13:49, 18 October 2020 by Bernard (talk | contribs) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From: English water

Pronunciation

  • wɔ́tà

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 83
  • Frequency rank in NSC treebank: 166
  • Frequency in raw corpus: 1264
  • Frequency rank in raw corpus: 295

Noun

  1. That thing wey dem dey use wash, drink or mix someting
    • We dey suffer for water.  — (IBA_20_Bose-Alade_MG__59, The lack of water is a problem for us.)
    • No water, no light.  — (NST_cleaned__7783, There is no water and light.)
    • E just be like ororo, and water, oil, and water.  — (IBA_13_Road-Safety_M__101, It is just like oil and water, oil and water.)
    • No, we no dey drink Sapele water for here.  — (LAG_26_Selling-Drinks_DG__114, No o ! We don't drink local gin here.)
    • Ajegunle na one of di big slums for Lagos - di two of dem get plenty things in common like poverty and bad water.  — (bbc__13503, Ajegunle is one of the big slums in lagos. The two of them have poverty and bad water in common)

Related forms

holy water, river water,drinking water, pure water, eba water.

Translations

  • English: water

Verb

  1. Make wet wetin dry
    • water the ground before you begin to sweep.  — (IBA_20_Bose-Alade_MG__59, Wet the ground before sweeping.)
    • Dey water first, before dem fit clear di ground to fit plant.  — (NSC_ Agnes_2020. They water before clearing and planting.)

Antonyms

dry

Translations

  • English: water